正在加载视频...
视频加载失败
It’s weekend, Get a massage 💆
40 条评论

I will never try this, me wey my village people dey active.

🤣🤣🤣

Oba I no fit try am oo 🤣🤣

Even Zuko no pass through this one for him training 😂😂

🤣🤣🤣

When your village people finally see the opportunity to barbecue you.

no be say dem wan cremate me 😭😂

My village people are too active, I cannot try this 😂😂

This thing be like MMM that year... First to try go hammer, as me wan come enter, na that time devil go start him own rough play 🤣🤣🤣🤣🤣 I never ready to explain how I take kpai to St Peter yet. 🤣

Massage or cremation process ? People just get mind anyhow 😕

Na get a massage or become a barbecue 😂

Wetin Dey happen here?😳😭🤣🤣

Massage

Whole time the devil looking like “This just a preview” 🤦🏾♂️

This process can…. Make ah no talk

You wan collaborate with my village people lol

Imagine your ex is the masseuse 😂

As how 😭😂😂😂😭😭😂

You go do or not?

Nibo ah moveee 😭😂😂😂😂

This is very risky o

Una dey encourage people to go hell fire🔥 You will soon hear, I did prefer hell fire 🔥 than heaven, my body needs the fire for a good massage... Devil sha don get new job than to dey beat for hell fire... Anyways... Great job🙌✌️👍...

Ahh

Them Dey roast person for spa ni 😳

Why you gotta light me on 🔥?? What happened to NURU Massage!?

Make una no tell me say na person dey inside ooo🧐

By turning me to barbecue abi 😁

At least this one go burn off excess fat from person body

1000 ways to die: instead of oil make dem go do mistake pour fuel no be me and you people abeg

If the fire no dey burn, then why she quickly remove her hand 😒

Me after the massage sitting in the rain cuz the fire burn my body:

Dem still con use slow motion make the fire burn Weller Ano do abeg 🤣🤣😂

God abeg o, God abeg o

@Keji25_ Village people

U day what

The thing be say e fit reach my turn my village people come wake up.

Una wan burn me abi na massage una dey do?

I wan try am but fear no go gree me 😂😂

This is the kind of weekend treatment that actually looks like it resets your whole nervous system. The way that sheet is moving already has me booking in my head.

E fit reach my turn, make them talk. And this has never happened before 😭
