Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
It’s well o 😭
Комментарии: 11

August1 год назад
You mean to tell me I fit use XR iron my suit?😳

Triclowns1 год назад
I go lie for you?

Solar Heavy1 год назад
- We're Flying

CHIKA1 год назад
Damn 😂 Gb Whatsapp no dey Again now

Triclowns1 год назад
Na wetin dey hot the phone😔

DMT 🌎💫1 год назад
been a fan since 2022, i love una die 😂

Triclowns1 год назад
Love you too bro❤️

SOLIZ OF LAGOS🇺🇸🇳🇬🕘1 год назад
Make I go use my Xarrow iron my own clothes for Sunday.

Edmond Sadoh1 год назад
Best content creators on the planet

Triclowns1 год назад
Gbam🙌🏽

AYEN ANNANG 🤓1 год назад
Abi make i sell my XR or make i use am dey Iron clothes now? 😩
Похожие видео
she explained it so well like it’s literally that simple😭
𝗱𝗮𝗻𝗻𝘆🫧💚
281,813 просмотров • 3 месяцев назад
