Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
It’s well o 😭
11 Yorum

August1 yıl önce
You mean to tell me I fit use XR iron my suit?😳

Triclowns1 yıl önce
I go lie for you?

Solar Heavy1 yıl önce
- We're Flying

CHIKA1 yıl önce
Damn 😂 Gb Whatsapp no dey Again now

Triclowns1 yıl önce
Na wetin dey hot the phone😔

DMT 🌎💫1 yıl önce
been a fan since 2022, i love una die 😂

Triclowns1 yıl önce
Love you too bro❤️

SOLIZ OF LAGOS🇺🇸🇳🇬🕘1 yıl önce
Make I go use my Xarrow iron my own clothes for Sunday.

Edmond Sadoh1 yıl önce
Best content creators on the planet

Triclowns1 yıl önce
Gbam🙌🏽

AYEN ANNANG 🤓1 yıl önce
Abi make i sell my XR or make i use am dey Iron clothes now? 😩
