正在加载视频...
视频加载失败
It’s well o 😭
11 条评论

August1 年前
You mean to tell me I fit use XR iron my suit?😳

Triclowns1 年前
I go lie for you?

Solar Heavy1 年前
- We're Flying

CHIKA1 年前
Damn 😂 Gb Whatsapp no dey Again now

Triclowns1 年前
Na wetin dey hot the phone😔

DMT 🌎💫1 年前
been a fan since 2022, i love una die 😂

Triclowns1 年前
Love you too bro❤️

SOLIZ OF LAGOS🇺🇸🇳🇬🕘1 年前
Make I go use my Xarrow iron my own clothes for Sunday.

Edmond Sadoh1 年前
Best content creators on the planet

Triclowns1 年前
Gbam🙌🏽

AYEN ANNANG 🤓1 年前
Abi make i sell my XR or make i use am dey Iron clothes now? 😩
