Loading video...
Video Failed to Load
Its year 2026 under wrong leadership ๐๐ญ
932,670 views โข 3 years ago โขvia X (Twitter)
37 Comments

Drink and exchange one eye๐๐๐

@_PSYCHMAN_ ๐๐๐

๐๐๐๐๐are you not from ekiti

@dj_mcv1105 Nahh๐๐

This guy is goated ๐ฅถ๐๐๐

๐๐๐

He say โmy garri no too good like that you fit no see road go houseโ๐ญ๐

Saw what you did there with the Buju and Ruger thing. Smart one. ๐๐๐

No be Ekiti you come from

buju dey walk blindly go gwagwalada ๐

Buju no use sense take the garri ๐๐..na why both eyes don spoil

Na why we dey call you GOAT, you go always turn up.๐๐๐

Why U still drag my beloved Ekiti State into this?

Why did I understand the "no be ekiti you come from" part asap๐

Ehhhhhh omo this guy just dey my head ๐ ๐ I don dey reason this thing since them announce that winner ๐๐๐ God Abeg ooo ๐คฒ๐พ๐คฒ๐พ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wetin my in-laws do una? Abeg make una leave Ekiti people alone o, na Ijebu people like garri pass.

God abeg oooo. May it not come to this. ๐๐๐

Why did you mention Ekiti I see what you did there ๐

So you mean say na too much of garri blind Ruger one eye ? ๐๐๐ Now I understand

Me wey come dey allergic to anything wey get corn how I go do๐

๐๐๐ Who b this willy kanga guy ๐๐๐

You fit no see road to go house ... The girl shouted Jesus ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You too good ๐น

Stray bullet reach ekiti ๐

๐คฃ๐๐ mek i see wetin go se mek dem no ban this app again after swearing in. I still get VPN for my phone sha so we pin.

Na the "No be Ekiti you come from?" off me

The thing reach Ruger without calling his name sef! ๐

werey ๐

Drink Garri till I turn ruger๐๐

U be werey I swear

I see what you there with the "chop chin, chop chin chin, I go give this brother ooo" Am I right?

She fit wan chop corny candy now

@Gentle__moh @Abdulraheem_Jex Una see wetin too much Garri dey cause bah, no wonder una two dey use glasses.

Somehow you must drag Buju and Ruger ๐คฃ

@Augustaaziegbe_ @martin_zzy00 ๐๐๐

Who are you people??? ๐๐

Damn, this is hilarious ๐ that Ekiti part got me, I laughed out loud ๐ ๐๐
