Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Ivana don get belle keh 😂😂

569,939 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Puff Baby
Puff Baby1 год назад

If I give her belle na you go help me feed the pikin abi

Фото профиля Constitution Collections
Constitution Collections1 год назад

‘Sorry losers and haters, but my I.Q. is one of the highest -and you all know it! ’ 😂 Trump’s most iconic tweet – now a coaster. Add some presidential flair to your coffee table. 🏆

Фото профиля Sully l
Sully l1 год назад

Make I give woman belle on top a room selfcon wey I Dey leave …..? Haffa gehgeh relax ooo😂😂. If rice Dey grow for person stomach, una go don Dey see Oryza Sativa for my head like this

Фото профиля PELUMI 🪖
PELUMI 🪖1 год назад

This werey laugh go make you laugh

Фото профиля Abbie🤎👜
Abbie🤎👜1 год назад

She for calm down small enjoy her fame

Фото профиля Calmdstorm
Calmdstorm1 год назад

Give am belle like he go hold my throat to drink post pill😆😆😆

Фото профиля LEE🖤, THE AREWA GIRL
LEE🖤, THE AREWA GIRL1 год назад

I no expect this kind talk from a dark skinned man😑

Фото профиля Dr. Trader | Mills 🩺📊💰
Dr. Trader | Mills 🩺📊💰1 год назад

Just day give every girl you date Belle now o😂😂 Geh geh my mentor 😂❤️

Фото профиля Gabriel
Gabriel1 год назад

My chest 😂😂💔

Фото профиля EDWIN...🌬️🍃🌪️
EDWIN...🌬️🍃🌪️1 год назад

The guy no lie o

Фото профиля Mikey
Mikey1 год назад

I dont know why you people give this children unnecessary attention, imagine a girl that isn't married so proud to be pregnant ,what is this generation turning into

Похожие видео

Kesari don buy Lexus keh 😂✨
0:22

Sensitive content

Kesari don buy Lexus keh 😂✨

Oyindamola🙄

1,373,105 просмотров • 1 год назад