Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I’ve seen fooling but this is a discovery
212,944 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
12 Kommentare

Faka Ikka🌾🦅vor 1 Jahr
Let’s be mutuals

Rarely Tolerable.vor 1 Jahr
How intelligent do you think AOC is?

DAMI iDANvor 1 Jahr
This guys Dey kpami, fooling in video format 😂

Faka Ikka🌾🦅vor 1 Jahr
Say na content 😂

MVR💔😈vor 1 Jahr
Federal government need to create more jobs for the youths, this is getting out of control💔

Faka Ikka🌾🦅vor 1 Jahr
Make one of them dm you make you put am on yahoo level

🍂vor 1 Jahr
omo this thing dey cringe 😭😭

Faka Ikka🌾🦅vor 1 Jahr
I no even know wetin to talk when I see am

Nathan 💛vor 1 Jahr
That tecno nah foool

Faka Ikka🌾🦅vor 1 Jahr
He no even resemble tekno If dem no call name I for no fit guess

D A V I D 🥶😎🦇vor 1 Jahr
"Give it to the old taker in the house"😭😭

Faka Ikka🌾🦅vor 1 Jahr
😭😭
Ähnliche Videos
0:32
Sensitive content
i have seen beauty before but this is a discovery🙆🏿♂️
SMADA
67,911 Aufrufe • vor 1 Jahr
