Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Iyabo Ojo no wan old again. 57 look good on her
386,322 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
55 Yorum

I love how she manage her body, but still the same water body if she open it for you, everything na packaging

Hmmm

She's 49 and not 57. She look beautiful still for someone who will be 50 next year.

Exactly

Iyabo is not actually 57 and that's what you want.

You sure

Where iyabo ojo reach 57 person wey never clock 50 sef

You sure

💯

Besides havingba good gene....when you have the money and take care of yourself very well, you will look younger.

Naso

Lol Very soon unah go talk through about her age This early birth whitewashing when she was young is crazy She is not that age It's cap

As how na

Nah 87 lol 😂

Wetin u smoke 🙄

As how sir

57 as how? Na you give her? She's 48

Toh

Ayo Kilode ooo !!!! She’s not up to 57 Haba !! She’s just 48 nah!

Ayo!!! 57? How? 😂😂

Yes mama

She is not 50, pls. She is 49 years of age.

Ohkay

You mean 47. Because she’s not 50 yet.

57

she fit no old for face but internally she has

Excuse me

U want me to drag that age with u ni but I won't 😜😜.. I already know her real age

As how na

57 ko, 75 ni. Even Anty Fathia never reach 57

lol

She never reach 50 ooo

Iyabo Ojo is 48 years old, she will turn 49 this December, not 57

57? Like almost 60 Na lie!

As how

Lol because say she wear tight clothes and video filter 😂😂

which time she reach 57

Last month

dey play

Filtered video. When you see her physically the reality will hit you.

She say na dick they make her glow

She takes good care of her body

Oh

You for add 30 join am nah Moreso video editing dey here until u see here face to face

Na like this a mother suppose dey do? At 57?

As how

Make she first commot that make up i wan check something😆

She’s not yet 50

Abi 65🤣

Wetin be 57 ? She’s 47 madam

Whether she like am or not, she go old.... Alaye, na just time

Bo lo dagba Bo lo gbo bo pe titi oju a wu jo 😀😀😀😀😀

She is 49 not 57

Just 48yrs

Just?
