Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Iyalode has spoken 🤣🤣🤣🤣

108,628 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Adedoyin🔥🧙‍♀️
Adedoyin🔥🧙‍♀️vor 9 Monaten

Her mouth no just good😅

Profilbild von PANACHE 🧠🦅🦅🦅
PANACHE 🧠🦅🦅🦅vor 9 Monaten

As in 🤣🤣🤣

Profilbild von Odu Aké
Odu Akévor 9 Monaten

Etemu

Profilbild von Kay funds FC
Kay funds FCvor 9 Monaten

Wizkid Christ

Profilbild von MYSTRY WORLDS
MYSTRY WORLDSvor 9 Monaten

She is so intelligent and eloquent we love you

Profilbild von No Limit!!!
No Limit!!!vor 9 Monaten

Omo who be this new signing, she sabi dazzle o 😹😹😹😹😹🥳

Profilbild von B'FoLa ✌️
B'FoLa ✌️vor 9 Monaten

Like play like play, this lady don bl0w

Profilbild von burjsly🌏🗺️
burjsly🌏🗺️vor 9 Monaten

VDM sef talk rubbish for the Wizkid/Seun matter, it’s obvious he doesn’t like Wizzy.

Profilbild von MajorUtd
MajorUtdvor 9 Monaten

She calm down cook those gays

Profilbild von Opeyemi
Opeyemivor 9 Monaten

Her kiss go sound like android screenshot 😂

Profilbild von Big Hola
Big Holavor 9 Monaten

She don finish there life 🤣🤣🤣

Profilbild von Afolabi
Afolabivor 9 Monaten

This babe dey always talk my mind 🤣

Profilbild von Torlah.
Torlah.vor 9 Monaten

I won’t be surprised if this lady is frm my state ahhhh her mouth is brutal 🤣🤣🤣😂😂😂😂😂

Profilbild von DOTMAN
DOTMANvor 9 Monaten

Funniest Fact : I wish Fela was alive today , because one day ehnn that veryidiot man of a guy will just wake up and say Portable is bigger than Fela 😂 Online beggars acting like activist!!! You guys better be professionals and stop hiding your stupidity. Pussies 🐱 😂

Profilbild von Oreoluwa49
Oreoluwa49vor 9 Monaten

Her mouth is do disgusting...jst dy imagine how her boyfriend dy kiss her

Profilbild von ÀYÓ REGGIE🥷🇺🇸🇳🇬
ÀYÓ REGGIE🥷🇺🇸🇳🇬vor 9 Monaten

The Iyaloja of WIZKID FC😊❤️🦅

Profilbild von ryan
ryanvor 9 Monaten

That ending part is goated 😭😂

Profilbild von ADEYEMI
ADEYEMIvor 9 Monaten

Omo this woman dey talk o

Profilbild von LAWRICH🦅🖤
LAWRICH🦅🖤vor 9 Monaten

Scissors Christ

Profilbild von darlinwealth💙
darlinwealth💙vor 9 Monaten

This woman stubborn pass Wizkid😂😂

Profilbild von ßαĐメʙυղղ𝘺 😈
ßαĐメʙυղղ𝘺 😈vor 9 Monaten

😂😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Larlar100
Larlar100vor 9 Monaten

Ko ni pe te

Profilbild von Pawn🍃
Pawn🍃vor 9 Monaten

Omo 😂😂😂

Profilbild von Insight
Insightvor 9 Monaten

See the person wey bright. At your age , you dey use your life dey do Wizkid Fc 🤣🤣🤣 Ati Fc, ati 30Bg werey ni gbogboyin. Unna no fit support your faves in peace unless there is a comparison or online bullying of each others.

Profilbild von oyeku but not dj chicken..
oyeku but not dj chicken..vor 9 Monaten

With her look you go don know say this women don Fraa before still hear wettn she dey talk. Tunde wey don dey Atlanta for years before them know VDM

Profilbild von FEARLESS~ ✊
FEARLESS~ ✊vor 9 Monaten

Iyalode has spoken 😂

Profilbild von Gloria Esseh Francis
Gloria Esseh Francisvor 9 Monaten

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von 'milola🤗
'milola🤗vor 9 Monaten

Ther momcy 😂🤣🤣

Profilbild von @officialneyo👌👍😒
@officialneyo👌👍😒vor 9 Monaten

Dis babe don use Seun and wizkid enter social media.

Profilbild von DOCTOR
DOCTORvor 9 Monaten

This girl na OSUN girl ILE IFE to be precise 😅 he said Verydarkman olori koi koi 😅

Profilbild von Jetmind
Jetmindvor 9 Monaten

This na man or woman, see mouth Abeg!

Profilbild von BIG MAYÖR 👑🦅
BIG MAYÖR 👑🦅vor 9 Monaten

Iyalode and bad mouth nah 5&6 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von AJEY
AJEYvor 9 Monaten

God bless you

Profilbild von Babanla ku baba re
Babanla ku baba revor 9 Monaten

Girl yi ya weyrey gan 😹😹 “pussies” 😂

Profilbild von HON.IGBIN HENRY 🇬🇧🇺🇸🇳🇬 (UNIQUE DAD)
HON.IGBIN HENRY 🇬🇧🇺🇸🇳🇬 (UNIQUE DAD)vor 9 Monaten

Person wey senior wizkid self Dey say she be FC and Dey call wizkid Popsy? Whereas she as a babymama never for once call her baby Daddy pospy ETEMU 😂 Oya if you’re for FELA kindly follow for follow ooo

Ähnliche Videos