Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Izz gone😂😂😂
79,918 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
49 Kommentare

Women are good at investigation

She just made him confess without stress 😂😂

Gbam🤣🤣

Na here him mess up😂😂😂

Una two Dey craze

😂😂

No use money play with me oo 😹🤌

Na the money make my guy confess without knowing 😂😂

Bro loss guard 🤣🤣🤣

No coming back from this mess up

This nah Pete Edochie old movie

Pete edochie don first act am for nollywood

Oh!

All these rubbish edits, when will people understand that it's wack?

Person wey me and him greet yesterday inside Mile 1 market.

😂 😂 ANGER Shiiii 😂🧂

Him don hear money na😂😂

😂

When and If you decide to lie, you gaz dey think, replay talk before you open your mouth. 😂

😂😂

😂

"This evening you will die" 🤣🤣🤣

😂😂😂 he messed up big time

Yes It’s definitely gone

Una don dey copy movie for skits now? This is a Pete edochie scene in one nollywood movie like that

😂 Izz gone indeed… no recovery plan, just vibes and acceptance.

Man forgot to stick to the story when he heard more expenses was coming his way😂😂

😂😂

Women ☕️

They can extract informations ehn

Wahala be like women 😂 But I love them.

😂😅

E no go see tomorrow 😹

😂😂😂

E no legit

Is gone 😂

Copied from Pete Edochie

Sọpẹ otilo

I always enjoy their content

The will laugh this body too much

Oh what a mess 😂

She frustrated him until he said the truth 😂😂

I’m telling you

This one na ozuaw! Man no suppose dey talk anyhow

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Na content joor 😂

🤣🤣🤣

You never see anything my brother ... Your fire no go burn finish ..I swear ru God ..you go explain tire no evidence 😂😂

Woman and manipulation
