Loading video...
Video Failed to Load
IZZA BANGA OUT ALL PLATFORMS!
51,626 views • 1 year ago •via X (Twitter)
9 Comments

YARLOOOOOOOOOOO1 year ago
The last time wey I see you I suppose beat you that day

Muiz1 year ago
Maybe na your song Dey keel our leaders . Keep going 🔥

Great Perry1 year ago
May God bless you NA YOU I DEY TAKE TELL PEOPLE SAY NO EVERYBODY WEY DIA PAPA GET MONEY DEY BLOW

Mǎřînðöťï Lęśħ🧌1 year ago
We know say you no dey after the money,try let us know wetin you dey after

DESTINY💫1 year ago
wetin you dey do bro

Dapor1 year ago
Your producer go don tire for this thing you de sing but money wey e de see no go allow am follow you talk truth

𝕂𝕒𝕕𝕖1 year ago
Let’s gooo 🔥🔥🔥

Habib XI1 year ago
Eleganza is a banger🔥🔥❤️

❦𝐒𝖈𝖔𝖋𝖎🅴𝖑𝖉❦1 year ago
On repeat 🔁
