Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Jago wan use igbo wound Keshi for me ๐
436,663 Aufrufe โข vor 10 Monaten โขvia X (Twitter)
37 Kommentare

They are recreating this snoop dogg and davis haha video

see as dem dey throw backi anyhow ๐คฆ๐ฝ

@one_time_menace No vex ๐

Recreating ๐

He wan bob๐

Asap ๐

Lil Kesh tries to run away Raman Jago :

Dem call pesin High Fashion una dey use am play

โMy dealer is my healerโ na small thing Jago for kpai you for your dealer

๐๐

Make keshi sef drag small ๐คฃ

Your bag ๐

Nah all smokers get one Werey friend like that

Snopp dog once did this ๐

Jago sef na still yaro sha ๐ e just see who he fit trip

This one pass content oh, naso those people dey do normally ๐

Where you dey run go keshi we die here ๐คฃ

@Bakare1848 Na this kind friend I dey find

MAKE YOUR HEAD TASHI SMALL ๐โค๏ธ๐ถ

Recreating that Snoop Dogg video

Keshi no see when asake run , jago say nah lie , e say nah igbo

You dey go where????? Won o bi baba e daaa!๐ญ๐

Smoking with 9ja snoop dog nah joke to You ๐๐คฆโโ๏ธ

Make I no go kpain, the way this baki dey high me๐๐

Bringing back the @SnoopDogg and @wizkhalifa vibes

Werey no wan collect am ๐๐๐e de fear

๐๐๐๐๐

Saw Jago February this yr at the Paris airport running to his gate. Still stopped to say whatโs up when I yelled jago!

Keshi Way Be Say Na Empty Belle En Dey ๐ฅด Jaga Wan Use Baki Wound Am ๐๐คฃ

Mugbo Funmi joor ๐๐๐. Na this kind friend I Dey find God abeg ๐

Heeeeeeeyyy jago๐๐๐๐๐dey bust ma kolo๐บ๐ฌ๐บ๐ฌ๐๐ฅ๐ฅ

๐๐๐

Keshi done Dey see small baba ๐๐

๐๐looks like that snoop and haha davis skit

Baba wan run for hin life๐

make the "back" just dey land my side mehn... ๐คฃ

Person talk say Jago don leave smoke ๐น
รhnliche Videos
Naira Marley wan use enjoyment wound Peller yesterday ๐๐ฅ
Gemini
15,490 Aufrufe โข vor 3 Monaten
Burna Boy and Victor Osimhen wan use gist wound themselves. ๐
benny.
352,306 Aufrufe โข vor 1 Jahr
