Loading video...
Video Failed to Load
Jarvis asked Peller if He can take a bullet for her, wait for his response 😂😂
88,760 views • 4 days ago •via X (Twitter)
25 Comments

I'll not step my toes... I'll step my foot😂😂😂😂

Then never know watin dem dey do with their self for here

The way this guy believe in himself omoh .m

Jarvis first laugh thought Peller was speaking in his advantage don’t know baba don cook down

So how far now? 😂 He step toes for una house abi e no step toes?

He don Dey form mature boy now that boy funny d!e then especially when him first go lekki I too laugh for that live😂😂

And e give am the belle oooo

There’s power in the tongue.

Peller don calm now before he Dey cook Wetin no nice 🤣🤣 miss old days when we have armani, big lady , 😤

I love their chemistry

How e come be now

I remember this live sha lol 😂 time flys

Olodo wey go still split property into half, olodo think say marriage na content... no more way for t@lentless olodos... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

"I'll not step my toes, I'll step my my foot"

now dem don marr. fear life oh

He said it and he did it. I won't step my toes, I will step my feet. Kai omo ologo 🥺🤲

Pelller 🔥🔥🙌🏾 He don try aje 💙

How he come be now😂😂

😂

Wtf 😂

True love story 🤩

Na funny cruise, he use catch the wife. See as she dey blush

Is alright 😂 wait and see

Fb active

Never be a simpson, olodo go learn new thing... no more way for t@lentless olodos... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥
