Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Jarvis breaks silence, urging the public to stop m3cking Peller and instead show him support and encouragement as he works toward getting better and returning online. 🤍
51,482 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

That one na two of una business

All of a sudden, Peller is now a faulty human tht need to be repaired 🤣

She's talking as if Peller has run mad and needs a mental treatment

They both need nothing but education

Awon werey wo lotun send gift while she was talking? 😂😂

We still dey play the video game sef.. 🤣🤣

Make de 2 of una get out

U don hear abi

I support him with 1 paint of garri

So make I leave myself dey work on one 20 yrs old boy wey wan kpai himself because of woman??! Iwo Matun goor yato oo Jarvis💔😹😏

Weytin pain me pass Peller never cho her

Ooooh

U go de explain tire

E be like say you like the whole public disgrace, and disrespect that he does towards you.

Don’t give internet access to dumb kids!

If una no give the attention again the boy no go try dey pull nonsense stunt again

These guys are just children

You'll just know they plan it together......and you can't just prove it Maybe they felt it's been quite a while they both made it into the public's lips and TLs, and they decided collectively to pull this nonsense off Maybe

Aboki self don drop song for peller

You wan kapi yourself you dey use seatbelt 😏,pour me water guyy 😂 When una dey do una love I dey there 😒😂

Two of una dey craze

I just tire for una fake content

I blame Nigerians for promoting these people. They should have made sensible people popular

The two of them are not okay

Real talk. Everyone needs to chill and give Peller the space to heal instead of dragging him—support beats shade any day.

This feels so fake... the remourse is not remoursing..

Na una sabi

Two set of MUMU

I’m tired of seeing these kids on my tl

Okayed

He was Abi and na there my date come finish.

Una the allow small small children the brainwash Una.
