正在加载视频...

视频加载失败

Jarvis dey łock chat, seriousły i pity Peller😂💔

204,439 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Abdulfatai 的头像
Abdulfatai1 年前

I Dey always talk am say Peller no go calm down until dem invite him go Me and Jarvis wedding

SEUÑ 的头像
SEUÑ1 年前

invite me too abeg

FOLA 💫❤️‍🔥 的头像
FOLA 💫❤️‍🔥1 年前

Dem tell you say peller no ft access am? She has people around her too so she has to protect her privacy.

SEUÑ 的头像
SEUÑ1 年前

ur mumu na first class

🅼🅰🅴🆂🆃🆁🅾 的头像
🅼🅰🅴🆂🆃🆁🅾1 年前

Who no get gle dey pity who get gle 😂💔

Nice- P 的头像
Nice- P1 年前

Peller no know say na only him dey date Jarvis and Jarvis no dey date him... Lol 😂

Davidson Kosisochukwu 的头像
Davidson Kosisochukwu1 年前

Wetin' you expect from two kids kwanu

OneUglyNigerian(✋ ✦🇳🇬) 的头像
OneUglyNigerian(✋ ✦🇳🇬)1 年前

Everything that comes from these two are skits to me Nothing serious about them

paulo G 的头像
paulo G1 年前

You no Dey tire for fooling ? Ehhn this guy nah so you fool yourself say dem don breakup , now you still Dey fool yourself

Sweet Abike 🦋 的头像
Sweet Abike 🦋1 年前

Pity yourself first 😒

相关视频