Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Jarvis explained what happened between her and her husband yesterday
83,224 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
35 Kommentare

Manipulation

She loves peller shaa

E be like peller take Cana wey make him eye red

What's this? Keeping up with the pellars or what?

Watin oh nah like this marriage life be ? 😭😂😂 Omo it’s well

This marriage everything go dey online

Abeg make una getat

Why is this disgusting to watch?

Omooo we done Dey watch KEEPING UP with THE PELLER FAMILY🤣🤣🤣🤣🤣🤣

This is not cute

@grok why do people watch this brain rot?!

We nor go understand We never marry 😂😂😂

This una marriage supposed dey Netflix 🤣🤣

But Jarvis been dey smart o We all knw say na peller be the olodo but now she don join the olodo race

You carry knife?? As how now??? Nah bro

Hustle continue … both are wiling tirelessly but you wey no get one kobo Dey sleep like mumu every night …

That kine thing, Una go soon show us when Una dey knackered for room as Una no get any filter or private life

Javis as u no wan sense ur eyes go clear

Welcome to marriage 101

Lol you never see anything . All does one na when you na they date . Now you are fully he’s own be expecting less caring.

Allow this marriage last naaaah abi nah content marriage niiih? Coz this explanation is manipulation at it peak

Lmaooooo

So if konji dey do na cry u go dey cry

Na so e end ke abi una f..k you no wan talk that one 😆

Netflix need to come and sign peller and Jarvis tv

I knew na content this people won use their marriage do

Abeg no carry ur marriage matter come social media

😂😂😂

This girl no get belle again

Women and drama

Make i no see anything Peller and Jarvis again abeg x

People way no get content , this is the only way they can be relevant. Bring up there marriage online

God .. 💔🛌

😂😂😂

Una dey craze?

