Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Javis is learning from this people ooo
65,002 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
19 Yorum

E go remain for record say na javis first start robot content.

All of una dey call Javis , she is richer than them now o😆 everything na Grace

Javis no even reach them even small

DEM SABI

Without Javis they will never in life think of doing this in Nigeria 🇳🇬

Yes

When you actually watch Jarvis ai content, you'll realize it's different, real and authentic from these other ones

🥺

They don collect food from Jarvis mouth ke

Omo javis dey learn work

Please share their channel

If watch Jarvis own you go know say e Dey different kind of

Grace pass Grace

Even if Jarvis come back to this type of content, she don loose relevance already.

all nah grace

Damn They’re really good

No be lie

Jarvis quit to become wife

The energy is 100
