Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Jay jay Okocha saga

12,670 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Matthew 🇳🇬🔴
Matthew 🇳🇬🔴vor 2 Monaten

He better say Haaland is like Ronaldo , not the other way round Una day mad for this app o He day downgrade Ronaldo to Haaland level? Next 5 years Haaland no fit be like Ronaldo. From Midfield to wing to striker

Profilbild von A.R.I.N.Z.E santos
A.R.I.N.Z.E santosvor 2 Monaten

Henry and Ibrahimovic was dragged during the World Cup, why won’t people drag Okocha. No disrespect on Cristiano Ronaldo name will be tolerated

Profilbild von Adex Mido
Adex Midovor 2 Monaten

Guy God go bless you. Those idiots call themselves football content creator even know almighty Jay Jay. The magician we grew up to watch chai.all in the name of engagement,dey are pretending as if dey love Ronaldo. Shame on dem.

Profilbild von Koko Lee
Koko Leevor 2 Monaten

Max Dowman better pass okocha

Profilbild von Bianco
Biancovor 2 Monaten

Ronaldo holds the assist record in the ucl and he outperforms many attacking midfielders in creative metrics. It was very disrespectful. This has nothing to do with Okacha's legendary status.

Profilbild von Web3DropZone
Web3DropZonevor 2 Monaten

With dis ur mouth wey be like Tots wey don mk gbim! U say dem wan use okocha chase clout, wetin okocha get to offer? Person wey en full career be like one season wonder!

Profilbild von Timothy🧃utd
Timothy🧃utdvor 2 Monaten

How jj okocha take better jj gabriel

Profilbild von Scott
Scottvor 2 Monaten

When arsenal fans dey disrespect mike obi both home and abroad because he say arsenal nor go fit win premier league where you dey at that time.

Profilbild von JUSTTALK1
JUSTTALK1vor 2 Monaten

Jay Jay and engagement be like Bellingham celebration E no match Who him be for us to farm engagement from him😂😂😂😂 Overrated Antony never see anything

Profilbild von Big Lukaku
Big Lukakuvor 2 Monaten

To me I no fit blame jay jay how una expect make ponstar take know anything about football..... jay jay u are a prick and you wen dey talk

Profilbild von Vic_Jayden👹🔋
Vic_Jayden👹🔋vor 2 Monaten

Guy wait make i wait write am in spanish cus u dey senseless,na wetin dem translate u dey hear quickly we no dey do ETE MBOK here ohhh mind you

Profilbild von Badru.A.photography
Badru.A.photographyvor 2 Monaten

Apart from showboating I no see anything wey okocha take pass odewinge

Profilbild von Increase
Increasevor 2 Monaten

See old taker sef won join the conversation, make una nor win any trophy this season first

Profilbild von Seyi David
Seyi Davidvor 2 Monaten

Sense far from you because how can you say Ronaldo nah only goals so wetting okocha get foolish set of people as if nah only una watch okocha the rest nah back of tv 📺 watch madueke big self nah Gittens better pass am because nah only dribble legend okocha get too nothing else

Profilbild von Dheyinkha_SOS
Dheyinkha_SOSvor 2 Monaten

Lier C. Ronaldo na en we dey talk oooooo hmmmm ororo. E No go too good/ better for okocha if no be betking who even remember em

Profilbild von Grand_Sultan 🇳🇬🧩
Grand_Sultan 🇳🇬🧩vor 2 Monaten

Is it only me that knows that goals are the criteria to win a trophy?

Profilbild von Egbon Adugbo X
Egbon Adugbo Xvor 2 Monaten

Who is okocha? The guy with useless and masquerade moves without substance or end finishes? He was so useless they named him twice.

Profilbild von Moses Odogwu
Moses Odogwuvor 2 Monaten

Wait oo I think say football nah all about goals… Abi nah dribble dem take dey win match or trophy

Profilbild von ZAKARIYAU BAYO SAMAD
ZAKARIYAU BAYO SAMADvor 2 Monaten

Wetin okocha do dan dribble,,all dribble without positive end product? Oga okocha did noting

Profilbild von ileri
ilerivor 2 Monaten

Make 2006 children look back in the days ? 😂😂😂 Their sense never ripe joor

Profilbild von Miki Banty
Miki Bantyvor 2 Monaten

Just shut up. Garnacho get football career pass this ikorodu Neymar

Profilbild von Kunle
Kunlevor 2 Monaten

This guy madness no be today

Profilbild von DAK GAGABAN
DAK GAGABANvor 2 Monaten

Shabi na statistics them dey use, Oga use am na.

Profilbild von Anaekwe Bridgette
Anaekwe Bridgettevor 2 Monaten

You said my mind o let the fans come and answer o when you mention goal who did they think of

Profilbild von Mayor
Mayorvor 2 Monaten

You too mumu

Profilbild von Jeffrey
Jeffreyvor 2 Monaten

😂😂

Profilbild von Toπy cruz
Toπy cruzvor 2 Monaten

Back in the days like say you watch am play Rest jooorh

Profilbild von Adu Temitope
Adu Temitopevor 2 Monaten

Okocha no get better career reach ugarte 🤣

Profilbild von Oladipupo
Oladipupovor 2 Monaten

Atama your laugh 😅 make me dey laugh 😅😅

Profilbild von Yhormyth_Ltd
Yhormyth_Ltdvor 2 Monaten

Garnacho is a better player than Jay Jay Okocha

Profilbild von Tzolis_
Tzolis_vor 2 Monaten

Try shut up before we unfollow you.... don't be unfortunate

Profilbild von Benjamin Williams
Benjamin Williamsvor 2 Monaten

You jusrlt dey pure spit...i am ashame of you ..u even con wear arsenal jersey