Loading video...
Video Failed to Load
Jervis reacted angrily to Peller after his attempted suicide, stating that it would only harm her career further
132,613 views • 9 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

You can see the expression all over her this is acting bruh

I left TikTok to stop seeing this pls ☹️☹️🤲

All these small children just dey carry old men and women for handicap 🤣🤣😂😂 How do you feel now watching this skit and content they created don't you remind yourself how your old parent use to escalate things from Facebook and WhatsApp. Like omg. Jesus is coming omg the world is coming to an end few days time. Dey play gen z go too use una rob ground millinium people make una sharp.

Ngl peller is looking for attention Ngl Jarvis is stage crying d worst is that she is on live Ngl this couples are dumb fr

Setting camera to cry is crazily funny

When una finish the live go count money for back nice one

This kids should be arrested for not being real

See as Peller and Jarvis dey mumu Nigerians

Who Dey barb jarvis hair abeg

career....abeg which career you dey talk about

I can’t believe u grown ups allowing these two content creators(Peller ,Jarvis) mess with ur head🤦♂️💔

These young people dey chasse clout by any means.

What is it that these two people do that makes them popular? I can’t stand watching them online for even five seconds.

Make una stop this useless tactic it not working 😡😡😡

God go punish the person way add this sound,una Dey make things too emotional!!

If community never flog this two small children, the upcoming ones won’t learn, which kind mumu fake content be this, na so them take fake kidnapping before

All this ones dey use there life for gamble / una eye go clear soon

lol 😂 na cry be this

You sef dey follow dem craze

Make una go tik tok nau abeg no be here

I still wonder how children go deh use una head like this for here

Nah fake tears jor

Nothing wey una go do wey go shift Caterefe from the starlight!💪🏽

this people just dey bore for the TL ngl

All this for what

Dey play ✌️

They’re just preforming

Abi na this money laundering matter lead to this or Watin 👀

Una Dey mad

People love you guys because of the relationship

This people and content sha…

Pls stop bringing this to my timeline. Wats a dis nonsenses na
Related Videos
Sensitive content
Adin Ross lost it after AB reacted to his assistant describing her ‘flavor’ 😳
Akademiks TV
18,562 views • 2 months ago
Sensitive content
This Ghanaian guy don collect Jervis from peller see how kissing and sitting on his preeq 😭😭the guy promised to get her a Ferrari
Mc Madness🪲
111,915 views • 3 months ago
