Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Jesus Christ๐ญ๐ฅ๐๐พ๐ญ๐ฅ๐๐พ๐ญ๐ฅ๐๐พ๐ญ๐ฅ๐๐พ๐ญ๐ฅ๐๐พ๐ญ๐ฅ๐๐พ๐ญ๐ฅ๐๐พ๐ญ๐ฅ๐๐พ๐ญ๐ฅ๐๐พ
1,650,101 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

U no wise see how you call Jesus name because of nonsense

People like this are bag of infections ๐คฃ๐ญ

Na this mid you de shout Jesus for, una de fall man hand too much dis days

I am a sinner but I try not to use the Lord's name in vain. I even fear writing the name: Lord Jesus

How e take concern Jesus I don't know

Why u being so dramatic? Nothing really special here๐ซฉ๐ซฉ

Why are you shouting Jesus

Wetin be Jesus Christ now... You want make God comot from your years on Earth?

God suppose take you for me wetin make you dey shout ?

@Davidofavv

... annnnnd what's there to JesusChrist about, heee Mark? ๐คท๐ฝโโ๏ธ

You are madd for saying that precious name in a video like this.

For this rubbish you lost respect for God wetin carry the name above all name come here? Has it become an exclamation to you now? Have sense

U turn back na

The caption no too much for this mid?

Are you insane? Are you pussy starved? All these emojis for this regular? Fvckn low self esteemed pussy starved idiot. Nonsense

Wetin make you dey shout fool

Wetin be Jesus christ for this one now

If this kind of a girl dumbs you , it will be like the end of the world

No be anything, una go mention ( Jesus ) ein name.

If you want to be foolish, at least do it whole heartedly without mentioning Jesus Christ.

You know Wetin you dy do sha. God go judge you!

Donโt mention the lord In useless rubbish like this.

Abeg no involved master j in this one plz

Why must it be only beautiful girls that's always doing sh*tty things online?

Come nothing concern me with this video .. That name no your anybody's name ooo except you are referring to Gabriel Jesus .

Jesus for this? Una just Dey hype mid anyhow

Lord why?

See waist,I love this type of girls

Omon dis one hot oh

There's nothing here and there's nothing shaking here,e too mid

If na like this eve be when she give Adam apple, I forgive Adam
รhnliche Videos
Sensitive content
The evidence will continue without him. ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐พ๐๐พ๐๐พ๐๐พ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
Sandz.
121,026 Aufrufe โข vor 2 Monaten
