Loading video...
Video Failed to Load
Jesus Christ who did this??????? 😭😭😭😭😭😭
394,780 views • 15 days ago •via X (Twitter)
47 Comments

Dera just droppedddd

I keep vip seat for you 😂😂😂😂

You don start again this boy 😭😭

Sorry 😂😂😂😂💙❤️

@UTDGrant_ Nobody useless reach you💔

@UTDGrant_ 😭😭😭😭

Why Chelsea dey vex naw, shey na ex barca be

Why PSG go do 4 rounds when Chelsea do only 3 rounds? 😭😭😭😭😭😭

Bro we get como tmr fawkk

You and who be we?? I be Bayern fan oo 🧏

Like say no be you werey😭😭😭😭

#notme

I love you gan😭❤️

haffa ejeh dera don drop

@opeyemi000099 ano understand, you blind???

@opeyemi000099

@opeyemi000099 😭😭😭😭

guy i love you gan 😭 you too sabi this trolling ting godd😭😭

Dera Inject it in me brooo 😂🤣

I have something else to inject in you btw 🥹

You smoke? Wetin be that, nah man I be ooo 😂🤣

@skye_d_limit Mad man😂😂

Cook those fraud 😭🤣

u wicked o 😭😭😭😭

@11neof2 😂

“who did this”

Chooooo 🔥

@jaspero7777 @Clinton3fss Omo bro

@Swagodeyvex That part wey you add Chelsea dey fight 😭😭😂

@Swagodeyvex 😭😭😭😭

Praise and worship suppose don start by now now 11 don pass teytey

i like as u add Chelsea there... na we dey direct am

Them wan cheat una 😭😭😭 Una go 3 round them rush go do 4 rounds 😂

luis Enrique na cheeky boy 😂 no mind am

@Hi_Vee Guyyyy😭😂

Omo, Una really no like Barca 😂😂😂

You dey cook your self? Dera no be so o😭

There joo

😭😭😭

chelsea😭😭😭

@Blaiz34dis see babe wey I wan give you

@waggydey4you 😂😂😂😭

😂😂

🪞

This part😭😭😂😂 Chelsea be like why u dey fvck my wife😭

@Jxst_furious 😭😭😭😭

guyyyy 😭😂

