正在加载视频...

视频加载失败

Jesus 🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️😡😡😡😩😩😭😭

239,804 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

Stay Fly 🪽. 的头像
Stay Fly 🪽.11 个月前

You just know the face of someone that's about to mess things up

Class Prefect 的头像
Class Prefect11 个月前

After shouting try drink water, sleep

KUL⭐️ 的头像
KUL⭐️11 个月前

When God bless nwabali… e come punish the rest 😪

Mr. Immanu El Lulu 的头像
Mr. Immanu El Lulu11 个月前

🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩🇨🇩

The_Mobile_Pharmacist👨‍⚕️💊⛑ 的头像
The_Mobile_Pharmacist👨‍⚕️💊⛑11 个月前

With his movement...you will identify that he didn't train for any penalty shootout 😂😂

Obu_Tor 的头像
Obu_Tor11 个月前

Omo e good sey dem lose o. The team na National Embarrassment.

Xparte 的头像
Xparte11 个月前

Na Moses Simon pk vex me pass, what was that fgs??

MFS.somi | 🫎 的头像
MFS.somi | 🫎11 个月前

No talk that thing again

OluwaFemzy 的头像
OluwaFemzy11 个月前

Dem suppose flog Simon wey dey play penalty stylishly

Osh-Man 的头像
Osh-Man11 个月前

Shey him no know sey something dey as take ni .. I don't understand what's wrong with Simon.. Some people eehn ... Na person papa o 🤣

Obu_Tor 的头像
Obu_Tor11 个月前

Someone should ask the coach what those useless changes meant

checked 的头像
checked11 个月前

God don suffer for Nigerians hand!

big cherry 的头像
big cherry11 个月前

Check ur BP drink enough water before going to bed

Ben-Jay 的头像
Ben-Jay11 个月前

Em don collect $1m each

Koredejosh 的头像
Koredejosh11 个月前

Egbon Lasisi, you dey pa mi 😂😂😂🫵🫵

Eteskii 的头像
Eteskii11 个月前

Moses simon too useless

Chidiebere Odezulu 的头像
Chidiebere Odezulu11 个月前

Na moses Simon miss vex me past

@Allison_Fix ishop 🇬🇭 的头像
@Allison_Fix ishop 🇬🇭11 个月前

Weytin God do for this matter .. Nigeria players na foolish players .. can’t win simple matches mtweew.. see as dem cut my bet 😡 I no no why I bet for Nigeria to win serf

GOC (GCFR)⭐⭐⭐ 的头像
GOC (GCFR)⭐⭐⭐11 个月前

They should investigate this Moses. That guy don play better game Nigeria not to qualify

Ccasper🔺 的头像
Ccasper🔺11 个月前

I already knew Moses was gonna miss .. him face be like who Dey fear 😂😂

uchechukwu ウチェチュク 的头像
uchechukwu ウチェチュク11 个月前

Opportunity comes but once ,but Nigeria comes in multiple

David 的头像
David11 个月前

You neva shout the name reach 😭😂😂😂

Abuja Lands & Properties 的头像
Abuja Lands & Properties11 个月前

Like see wetin Moses Simon a professional footballer dey kick as penalty, I nearly buss my screen

Andrew 🆘🆘 的头像
Andrew 🆘🆘11 个月前

Lol The way you pray Moses ended up shouting Jesus, omoh red sea refuse to part way today.

tosin 的头像
tosin11 个月前

Bassey and Ajayi understandable ,but Moses werey that guy head ooo 😩victor chukwueze md lookman kno fii kick pk like that

kJ tRenDy 的头像
kJ tRenDy11 个月前

@philip_dsane

NoBody 的头像
NoBody11 个月前

The guy fess pose for camera, give use one sexy stare before kicking the ball 😅😅😅😭😭😭

THE BISH ☦️ 的头像
THE BISH ☦️11 个月前

Man : Jesus!!! 😡😡😡 Jesus : 😳😳😳😳 God :

𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏 的头像
𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏11 个月前

Who plays penalty like this wtf

Da vi do 的头像
Da vi do11 个月前

U win sef trump nogo mk u enter America 🤣🤣🤣

Frank_kiss🥰💞 的头像
Frank_kiss🥰💞11 个月前

Dem Dy run Vooduuu for coach side