正在加载视频...
视频加载失败
JESUS😭😭😭🔥🔥🔥
59 条评论

"na me be the way, i no dey talk if i no dey talk the real" 😭😭😭

na me guide pass for the compound 😭

yami

na only wizkid good pass am for this music thing

you no even lie

Tenski save me

ajeh

the bounce on the “kele wan touch my thing her body go tell her” 🔥🔥

lyrics hard, beat harder 😭🔥

don baba puff cana j

don baba, idanski

Nigeria music is gone 😭😭 Our music taste fell off gan

okay👍

Omoh wetin be this 💔

stop hating, yami

since last night, I dey chop am😂😂

broo

“When i enter snap na point and kill”😭

i get niggas wey go point and 💀

Mid ass freestyle, una standards too low Wallahi

okay KEN_is1 from twitter

Type shit

he’s hardddd

facts

Ona go dy hype rubbish You go just know say na paid hype cause 💀💀

yes, zaylevelten paid me to post his snippet video on twitter 🤡🤡

Isn’t it obvious? The way you’re hyping the nonsense gives it away Wdym "na me be the way, i no dey talk if i no dey talk the real" is 🔥🔥 💀🥴

@rxchxrdszn You need help

asake go dey tremble like this

😂😂🙏

😂

@mayk3900 TENSKIII

drop plsss.🧎🏾♂️@zaylevelten

@zaylevelten plsss

Make he drop for SoundCloud at least

real oo, even if na 30 seconds 😭

But this guy actually good pass Asake o

@MRmneyheod hmmm

10 🎿

I like tenski but this is tra$h let’s b honest

@Bobbygram99 nobody asked for your opinion g

But you cared about it so much to respond moron

He good stupid

like maddd

I fw this sound

Na who better pass asake be this 😭

Na me poor pass for the country .....yami😪❤

😂😂

@NeoBasq Zaylevelten >>> Mavo

That boy wey dey compare tenski abd asake drops You sure say he dey lie so?😭

omo, be like he no lie oo

Omoo tenski is tooooo goated🐐🔥🔥🔥🔥

Tenski save me 😭🔥

@bodeswago straight bars 🔥

@bodeswago on g

Broo this Guy is Musically inclined no matter what anyone says

E burst head gan

Now he’s talking!!!

new release?
