正在加载视频...
视频加载失败
Jesus 🤣😭😭
108,695 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
30 条评论

Damola See as woman Dey use tie drag you Boboyiii😭😭

Wetin una dey shoot exactly before the cutttttt?

This guy u don switch up 😂😂😂✌🏿

see as e use force call that chaperone 😂

I don't understand this one o, Damola.

Omo you go finish this your film oo.. I no like the ending

"Chaperone"😂

What is that song in the background tho?

Damola no dey do skit again. Baba ti bere film😭😭🙏🏼

Cut as how 😂 Doctor don become actor ni? No no no, I no gree ooo

tha girl bad tho

waittt, i know this second guy, he do act

Damola jorrrr

Why does she look like uche Jombo mini

Settings doctor!!! 😭😂😂

Them say you be settings doctor 😂

Which nonsense be this? So na skit be this one too? Were you expecting us to laugh

Damola!! 😂

Fool 🤣

Damola!!!!!!😂

😂😂😂

😂😂😂 Shooting content in a content😂🔥🔥🔥

god 😭😭😭😭😭

I love this lady so much❤️😂 Oh godddd, she’s so sassy and her energy is on point

Doctor Doctor 😭

Nothing vex me pass that "cut". I no fit act film i swear

Dami o🤣🤣

Damola 😂😂😂😂

Damola still climb bed😭

Song name?
