Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Jesus see speed…. Make Una Dey calm down oooo 😭 Omo see accident
1,843,951 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)
37 Kommentare

Make that driver just dey thank God say na Benz he dey drive, if na corrolla or any suv, he for don fall off that bridge

I think he cause it he did not stay on his lane I always advice people if you never sabi drive well just Dey last lane on third mainland bridge and always focus that one is still preferable Omo

Na this guy cause am sha, because why is he not sticking to his own lane

Dey go! dey go!! dey go!!!. Typical Wicked Man

Crazy

Omo

Ignorance of the rules of the road can be just as dangerous as the mistake that causes an accident. There was a combination of errors here. Poor lane discipline: If you're not overtaking slower traffic, you shouldn't simply sit in the middle lane. Return to the normal driving lane and leave the overtaking lane clear. The attempted overtake: Trying to force an overtake from an unsafe following distance, especially at speed, leaves you with poor visibility, little reaction time and almost no room to correct if anything changes. Drop back first. Give yourself a clear view of the road ahead, maintain a safe gap, and only commit to the overtake when you can see that there is enough space to complete it safely. After the crash: Once an accident has happened, if it is safe to stop, basic human decency is to check whether the person needs help and call the emergency services where necessary — not “dey go, dey go.”

Omo see live feed That motor driver lost control

Overtaking from the right was the first mistake.

Instead make una come check if the driver is okay you say sey go ahhh Nigeria will surely do everyone one say cos the citizens are the Nigerians

Imagine

Na your car hit the gle na why he lose balance

They couldn’t even stop to help them. I don’t like the value we place on lives in Nigeria.

Thank God say na GLE if not na inside water them go end.

This guy suppose check him side mirror he go don see the Benz for back .

@ogebuleN Dey go dey go dey go, You just know he caused it. The fuuulll left his lane. Na why i no dey take horn play, i know many drivers don’t make use of their side mirrors.

Looks like th Gle burst a tyre

Na the GLE dey shack am

wtf

😖

Nigeria is truly a zoooo !!!! Can’t believe they drove off without checking up on that guy🤦♂️🤦♂️ omooooooo

wtf

The idiot wasn’t on his lane and he was speeding too

Wetting Dey do Nigeria self

AI.

Dem suppose check am naa e no good as dem neglect am

Speed and dangerous 😔

God save him no be Lexus, Lexus for don tumble since 🥺

Na house everybody collect driver’s license

Some boys are just on drugs

Wtf omo

Omo

😖

@ogebuleN Hmmm 🤔

He obviously made someone to have an accident……all this novices drivers He knows exactly what he did that’s why he didn’t stop

E be like say the GLE tire Burst na why. Cus him don pass already before the sudden drift.

Very useless boys I feel disgusted calling them men people are probably dieing make we deh go?🤦🏾♂️😪
Ähnliche Videos
Sensitive content
Make this Sandra girl dey calm down now 😩 see as she open Peller yansh 😭😭
TUNMISE
254,552 Aufrufe • vor 11 Monaten
Sensitive content
REMI ALUKO NO DEY SEE AGAIN? GOD ABEG OOOO!💔💔💔😭
36kinniun media👑 🦁 🕊
670,598 Aufrufe • vor 10 Monaten
