Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Jesus!!! This boy 😳🙆🏼♂️💔
70,244 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Village peopl...

Let's go, let's go until you go find your creator or you break your leg.

This guy never break leg before nor worry he body go soon calm

Okay dem don start for naija Abii ?

Back in the days, I used to do this. We go to other schools do challenge them

Youths of nowadays don’t really care about life. Hope it’s not due to hardship?😳

Hope he dey aware there's no 999 or 911

Make I run go do my own for my neighbor uncompleted building asap 🥺

Why boys go wake up na to do this go come their mind nawa

Who noticed say his village people were asleep when he did this video ?

@WChampion89813 No why did he do such?

"Do this shit let's go" na that guy dey stress you.

You nor wan wait make Tinubu kee you, you wan do am yourself

@Dellablockboy Devil no dey do him work again. Na Genz dem be:

Some people lives no too precious to them and those recording can kill

That was a hard landing. He felt it in underneath his feet. The turning was almost going beyond 360 degrees.

This idiot no pity hin mama

This boy don already collect destiny for jump. Site no dey fear death

This boy should better choose another career

God save you say village people no get ur time

village people meanwhile you are the Problem

He is not even scared of his life

It’s clearly AI because if u look on the top right corner you can see my jealousy 😩😩😂

Omor 😳 to crate this content no easy ooo 😄

Congratulations 🎊... 1000 ways men dey kpai

Doing parkour in Nigeria is a very expensive joke

Later now we goh dey blame Satan, shaa na the country wey we dey, Tinubu don make both the young and the old discover their hidden talents. One can do any damn thing to survive in this country 😭

Make I run go do my own for my neighbor uncompleted building asap 😅

Village people are getting ready to gather for em matter.

When Tom Cruise and Jason Statam do their own, we always see safety measures. But this one thinks he is all mighty. No wahala. I wish him luck.

Parkour for Naija???

something wey no go far

I love parkour

The devil's watches 😂😂
