Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Jesus!!! This boy 😳🙆🏼‍♂️💔

70,455 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Adeyemi
Adeyemivor 2 Tagen

Village peopl...

Profilbild von Amara 🦅
Amara 🦅vor 2 Tagen

Let's go, let's go until you go find your creator or you break your leg.

Profilbild von V.baddest
V.baddestvor 2 Tagen

This guy never break leg before nor worry he body go soon calm

Profilbild von GRAENIII👽
GRAENIII👽vor 2 Tagen

Okay dem don start for naija Abii ?

Profilbild von Prince Of Calabar 𝕏
Prince Of Calabar 𝕏vor 2 Tagen

Back in the days, I used to do this. We go to other schools do challenge them

Profilbild von Tosyn🇳🇬
Tosyn🇳🇬vor 2 Tagen

Youths of nowadays don’t really care about life. Hope it’s not due to hardship?😳

Profilbild von Mark L
Mark Lvor 2 Tagen

Hope he dey aware there's no 999 or 911

Profilbild von BABA ALAGBADA
BABA ALAGBADAvor 2 Tagen

Make I run go do my own for my neighbor uncompleted building asap 🥺

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 2 Tagen

Why boys go wake up na to do this go come their mind nawa

Profilbild von Miguel
Miguelvor 2 Tagen

Who noticed say his village people were asleep when he did this video ?

Profilbild von Avy
Avyvor 2 Tagen

@WChampion89813 No why did he do such?

Profilbild von D'Ancestor
D'Ancestorvor 2 Tagen

"Do this shit let's go" na that guy dey stress you.

Profilbild von 𝐄🅽︎O͟G҈I̺͆E͎ O҉F̥ͦ W̾𝕀🄽T̑̈E͜͡ℝ𝖥ᗴLL
𝐄🅽︎O͟G҈I̺͆E͎ O҉F̥ͦ W̾𝕀🄽T̑̈E͜͡ℝ𝖥ᗴLLvor 2 Tagen

You nor wan wait make Tinubu kee you, you wan do am yourself

Profilbild von OFF D PLANET PAINTING
OFF D PLANET PAINTINGvor 1 Tag

@Dellablockboy Devil no dey do him work again. Na Genz dem be:

Profilbild von small PROF
small PROFvor 2 Tagen

Some people lives no too precious to them and those recording can kill

Profilbild von Bode Olaniyi
Bode Olaniyivor 2 Tagen

That was a hard landing. He felt it in underneath his feet. The turning was almost going beyond 360 degrees.

Profilbild von Adeleke Premium Group
Adeleke Premium Groupvor 1 Tag

This idiot no pity hin mama

Profilbild von Oranminyan's Homeboy
Oranminyan's Homeboyvor 2 Tagen

This boy don already collect destiny for jump. Site no dey fear death

Profilbild von EmmaCfc
EmmaCfcvor 2 Tagen

This boy should better choose another career

Profilbild von ABIOLA AKINBOBOLA
ABIOLA AKINBOBOLAvor 2 Tagen

God save you say village people no get ur time

Profilbild von Before you Judge
Before you Judgevor 2 Tagen

village people meanwhile you are the Problem

Profilbild von Rina🌹
Rina🌹vor 2 Tagen

He is not even scared of his life

Profilbild von XAZ (✧ᴗ✧)
XAZ (✧ᴗ✧)vor 2 Tagen

It’s clearly AI because if u look on the top right corner you can see my jealousy 😩😩😂

Profilbild von David ✨
David ✨vor 2 Tagen

Omor 😳 to crate this content no easy ooo 😄

Profilbild von CallmeOla
CallmeOlavor 2 Tagen

Congratulations 🎊... 1000 ways men dey kpai

Profilbild von cham pagne ₿
cham pagne ₿vor 2 Tagen

Doing parkour in Nigeria is a very expensive joke

Profilbild von Silent Beamer
Silent Beamervor 2 Tagen

Later now we goh dey blame Satan, shaa na the country wey we dey, Tinubu don make both the young and the old discover their hidden talents. One can do any damn thing to survive in this country 😭

Profilbild von BABA ALAGBADA
BABA ALAGBADAvor 2 Tagen

Make I run go do my own for my neighbor uncompleted building asap 😅

Profilbild von AustineUnfiltered_🇳🇬💯
AustineUnfiltered_🇳🇬💯vor 2 Tagen

Village people are getting ready to gather for em matter.

Profilbild von AKAN PATRICK💷💻
AKAN PATRICK💷💻vor 2 Tagen

When Tom Cruise and Jason Statam do their own, we always see safety measures. But this one thinks he is all mighty. No wahala. I wish him luck.

Profilbild von QAM-O-VADO
QAM-O-VADOvor 2 Tagen

Parkour for Naija???

Profilbild von Aloyinlepon jnr 🥷
Aloyinlepon jnr 🥷vor 2 Tagen

something wey no go far

Profilbild von 0xGENIE
0xGENIEvor 2 Tagen

I love parkour

Profilbild von COVENANT_CHILD
COVENANT_CHILDvor 2 Tagen

The devil's watches 😂😂

Ähnliche Videos

Wait ! What ???? Jesus 😳💔💔💔💔
2:44

Sensitive content

Wait ! What ???? Jesus 😳💔💔💔💔

Oyindamola🙄

35,009 Aufrufe • vor 1 Monat

Omoh, this matter go far o 🙆🏼‍♂️💔
5:04

Sensitive content

Omoh, this matter go far o 🙆🏼‍♂️💔

Oyindamola🙄

146,251 Aufrufe • vor 1 Monat