Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Jesus!!! This boy 😳🙆🏼‍♂️💔

71,046 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Adeyemi
Adeyemi1 месяц назад

Village peopl...

Фото профиля Amara 🦅
Amara 🦅1 месяц назад

Let's go, let's go until you go find your creator or you break your leg.

Фото профиля V.baddest
V.baddest1 месяц назад

This guy never break leg before nor worry he body go soon calm

Фото профиля GRAENIII👽
GRAENIII👽1 месяц назад

Okay dem don start for naija Abii ?

Фото профиля Prince Of Calabar 𝕏
Prince Of Calabar 𝕏1 месяц назад

Back in the days, I used to do this. We go to other schools do challenge them

Фото профиля Tosyn🇳🇬
Tosyn🇳🇬1 месяц назад

Youths of nowadays don’t really care about life. Hope it’s not due to hardship?😳

Фото профиля Mark L
Mark L1 месяц назад

Hope he dey aware there's no 999 or 911

Фото профиля BABA ALAGBADA
BABA ALAGBADA1 месяц назад

Make I run go do my own for my neighbor uncompleted building asap 🥺

Фото профиля BIG OSHEY
BIG OSHEY1 месяц назад

Why boys go wake up na to do this go come their mind nawa

Фото профиля Miguel
Miguel1 месяц назад

Who noticed say his village people were asleep when he did this video ?

Фото профиля Avy
Avy1 месяц назад

@WChampion89813 No why did he do such?

Фото профиля D'Ancestor
D'Ancestor1 месяц назад

"Do this shit let's go" na that guy dey stress you.

Фото профиля 𝐄🅽︎O͟G҈I̺͆E͎ O҉F̥ͦ W̾𝕀🄽T̑̈E͜͡ℝ𝖥ᗴLL
𝐄🅽︎O͟G҈I̺͆E͎ O҉F̥ͦ W̾𝕀🄽T̑̈E͜͡ℝ𝖥ᗴLL1 месяц назад

You nor wan wait make Tinubu kee you, you wan do am yourself

Фото профиля OFF D PLANET PAINTING
OFF D PLANET PAINTING1 месяц назад

@Dellablockboy Devil no dey do him work again. Na Genz dem be:

Фото профиля small PROF
small PROF1 месяц назад

Some people lives no too precious to them and those recording can kill

Фото профиля Bode Olaniyi
Bode Olaniyi1 месяц назад

That was a hard landing. He felt it in underneath his feet. The turning was almost going beyond 360 degrees.

Фото профиля Adeleke Premium Group
Adeleke Premium Group1 месяц назад

This idiot no pity hin mama

Фото профиля Oranminyan's Homeboy
Oranminyan's Homeboy1 месяц назад

This boy don already collect destiny for jump. Site no dey fear death

Фото профиля EmmaCfc
EmmaCfc1 месяц назад

This boy should better choose another career

Фото профиля ABIOLA AKINBOBOLA
ABIOLA AKINBOBOLA1 месяц назад

God save you say village people no get ur time

Фото профиля Before you Judge
Before you Judge1 месяц назад

village people meanwhile you are the Problem

Фото профиля Rina🌹
Rina🌹1 месяц назад

He is not even scared of his life

Фото профиля XAZ (✧ᴗ✧)
XAZ (✧ᴗ✧)1 месяц назад

It’s clearly AI because if u look on the top right corner you can see my jealousy 😩😩😂

Фото профиля David ✨
David ✨1 месяц назад

Omor 😳 to crate this content no easy ooo 😄

Фото профиля CallmeOla
CallmeOla1 месяц назад

Congratulations 🎊... 1000 ways men dey kpai

Фото профиля cham pagne ₿
cham pagne ₿1 месяц назад

Doing parkour in Nigeria is a very expensive joke

Фото профиля Silent Beamer
Silent Beamer1 месяц назад

Later now we goh dey blame Satan, shaa na the country wey we dey, Tinubu don make both the young and the old discover their hidden talents. One can do any damn thing to survive in this country 😭

Фото профиля BABA ALAGBADA
BABA ALAGBADA1 месяц назад

Make I run go do my own for my neighbor uncompleted building asap 😅

Фото профиля AustineUnfiltered_🇳🇬💯
AustineUnfiltered_🇳🇬💯1 месяц назад

Village people are getting ready to gather for em matter.

Фото профиля AKAN PATRICK💷💻
AKAN PATRICK💷💻1 месяц назад

When Tom Cruise and Jason Statam do their own, we always see safety measures. But this one thinks he is all mighty. No wahala. I wish him luck.

Фото профиля QAM-O-VADO
QAM-O-VADO1 месяц назад

Parkour for Naija???

Фото профиля Aloyinlepon jnr 🥷
Aloyinlepon jnr 🥷1 месяц назад

something wey no go far

Фото профиля 0xGENIE
0xGENIE1 месяц назад

I love parkour

Фото профиля COVENANT_CHILD
COVENANT_CHILD1 месяц назад

The devil's watches 😂😂

Похожие видео