Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Jide you too go home na 😭
48,894 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Where Jidex pics for you room, Nò Dey give us lamba jare

We all know the tribe 😂

I’m not coming anymore

Diz arogigbaaaa wey Jidex catch go fit hang am for neck. Cause. Which kind cry be diz.

Stop shouting my name I use God beg you

I like as everybody get wetin dey bother them 😂😂😂😂 Oko olajide ti ba aiye Eleyi je

One even told me he used to stay in the hotel with prostitutes for weeks while his wife will call and beg and cry, now they’re in the UK the wife drove him out of the house and called police 🤣😆 useless people

Ah

Yoruba girls to ug!y

Who be this Jide wey dey make this aunty dey cry like this. She's good in acting

Omoor, so this one too don turn celeb for Nigeria like this.. thank God I no get TikTok 💔

Ha

Farm that money babe .. we hats build house next year

You Dey expect Jide you Dey change hairstyle Na who you Dey fool Carry your fowl cry 🥵🤗

Olajide you sef go home na

Ahh

Olajide Abeg dey go house 😭😭

😂😂😂

So nobody fit use koboko flog this woman for me make her head corrct

Olajide😭😭😭

@boye4christ2006 Una no go kill me 🤣🤣🤣🤣

Yoruba people and the same looks 😂

I done block this werey for TikTok She just Dey vex me

Eni aye n shey 😁😁

It is well 😭

Olajide 😂😂😂😂😂

I swear she go get mouth odour

Lmao @trigottista see funny face o

Why are you forcing urself to cry... I go come home .. na just 100k I need from you

Person wey de serious no de set camera before e cry

Jide pls come home quickly for this woman make she no kpai herself on ur neck oooo She dey ask you to come no be laughing matter .. if anything happens to her nah you we go question ooo

Wahala

😂😂😂
