Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Jidex dey para 😂
35 Kommentare

@beri_grizou Kolu suppose overboard this girl for road with him Red Benz.

@DurkioWiz Jidex no get joy at all

Jidex won’t take it easy for her believe me

She for do respond Video for VDM too nah oloriburuku Lepa eja panla stewpid girl

Digestive biscuits 😂😂 see where e hang ball

Who know her then self, if not the saga between her and lil frosh

They gir fine pass jidex babe

Lost glory keh😂😂this girl has always been up to no good right from TikTok to fake Barbie and real Barbie 😂😂she be clown abeg

Omg I knew it, nigga had his chance and I blew it — Zinoleesky

@Iamkhozi11 She Dey gather mind to drop 1 sentence 😅😅😅

Omo 😂 Eskimi where una dey sef 🤣

Which industry abeg 😂 I just wish jidex can see this girl one on one make she chop round 2 blow for mouth e be like the first one na for eyes 😂😂 she don dey jam talk

Digestive biscuits Pepper snack😂😭

Omo I just dey hear isn't gonna last

Erigga and Davido again

Jidex omo werey 😂

Jidex bring back aiyetigbaje 😪

@beri_grizou All these “wanna” “gonna” dey irritate me abeg 😭

The girl na Warey na she make khloe leave Bernie

Even Davido song collect B4b4 😭😭

Abeg fan , I need that foolish girl user name on X oloriburuku omo leave Lil frosh alone now

TikTok industry 😂😂😂😂

Eskimi off me

What are they fighting for? Distraction

weiting dey gas this small girl sef 😂😂

Make she go reply VDM 😂

@beri_grizou The girl wan trend and she go trend 😂

Wlcm to the wrong place 😂 Jidex mapami naaaa

She’s gonna trend in a wrong way

Digestive biscuits is crazy

She think say we be in 2019 hoooo

Now she’s getting the attention

@beri_grizou E hang ball

@beri_grizou I swear . Past tense . She Dey gbaaaa big time .

That girl nah oloriburuku bro aiye ti bake wallai💕💕💕 pls I want to know her name on X abeg
