正在加载视频...
视频加载失败
Jigan don dey craze ooo 🤣🤣🤣
99,148 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
12 条评论

ME AND MY GUYS DEY CRAZE 😤1 年前
People wey think say dem craze, as Jigan come like this everybody understand the true meaning of craze once 😂😂😂😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
Jigan matter don Dey tire me

The Washington Post1 年前
Three ex-presidents denounce the current one in a two-week stretch.

ilorin boy1 年前
😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
Wait small i Dey come

G B O L A H A N1 年前
Pitipiti kingdom 😂😂😂😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
You sabi person

Abdulgafar_Jnr1 年前
Make una find rope down for Jigan o coz koyemi mo o

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
He no well 🤣

ALERO🥂1 年前
Nah this night be this one 😂😂😂

Oya Now1 年前
Is that not Yemi Elesho 😀😆

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 年前
Yes that’s him
