Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Jj insinuating Dede & kola are doing stuffs Roo- I know say dat level go later work J- no come dey do like say we wey dey do am be this tin. He still thinks Dede watched him and salty , hence d switch up on him Jj have...

266,085 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 0

Нет доступных комментариев

Здесь появятся комментарии из оригинального поста

Похожие видео

Charlyboy don carry me enter some places wey I no belive say I fit enter in my life. On dis Palm Sunday I followed my oga to go see OBJ. As I sit down in the same room with the Baba today I saw two men. Two generations. One room but plenty history inside. Both of dem going through letters. Invites. Discussing Names wey matter. People wey go show face for the Lunch of 999, The Memoir of charlyboy. Baba pick pen, just dey do correction for the letters and invites. Not as former president, but as elder wey understand structure, timing, weight of things. At one point, I just smile. For me it was the bounding and interactions with two outstanding men. This one no be politics. This na respect. This na belief. Between, Man wey the world don know finish wey put hand for something wey people still dey try understand. Baba, on behalf of charlyboy dey invite people by himself. Not because he needs to but because he believe and he loves the brand. And I dey watch my oga charlyboy like son wey dey learn again from him father. Life funny. One man wey world don know. Another man wey world think say dem know but dem never even scratch surface and when dem join hand like this, you go see something wey no dey regular. This thing wey dey come, no be small. People go enter and come out different. Because sometimes, when experience meet vision, something new dey born. Baba will jokingly call charlyboy a jagrajagre person, charlyboy go clap bk and say, Na u dey teach me. It was a beautiful experience to watch these two men full of respect and admiration for one another.

Charly Boy Area Fada 1

100,958 просмотров • 5 месяцев назад

Shallipopi finally break silence for IG Live after Mavo pleaded for forgiveness and said Shallipopi is his friend. 'Mavo, make we get this one straight. I no be your friend, and I go never be your friend I no fit get friend like you. You just blow, e no reach one year, you don start dey open mouth dey talk anyhow to people wey dey industry before you. The way you dey move, na your own career you dey use your hand d£stroy. You be the biggest f@ol I don see. Make I no lie you. You no fit even m@tch my small brother Famous Pluto for music you never get hit song but you don dey run mouth. Yet you get m!nd dey come for me. You no go ever see me dey disr£spect person wey sabi the game pass me? You no go see am. But na people dey push you from behind, and you dey run mouth for Twitter like pikin. You no get s£nse? You no fit tell the person wey dey use you say 'boss make we slow down, I still get long way'? That person no dey l@se anything. Na you dey put your career for fir£. Even if you dey respect the person wey dey send you tweet because I know na your boss dey put words for your mouth but wetin I wey go make — you still get liv£r call my name? I no need your apology, and I go ever accept am. I no even plan to reply you, but I say make I clear am make everybody hear. You no dey my level. You no sabi book, you no sabi music. You just be small pikin. Br@ke boy. Hung£r dey show for your face. Go hustle better l!fe for yourself instead of dey f!ght people wey God don lift. Because honestly, you dey play with your lif£. I no send you. If you wan try n@nsense, my brothers Dem active. Dem don tell me say dem ready, but I say make I talk am myself first. I don dey hear all the rubb!sh you dey talk, no be today. I don keep quiet too long. But since you carry am come public, make I answer you. I just wan clear you as e take be.
0:56

Sensitive content

dangerous baby

330,254 просмотров • 24 дней назад