正在加载视频...
视频加载失败
Jo Blaq got angry and cautioned Carterefe after he mocked him for protesting against the insecurity happening in the country 😳💔 What made him even more upset was that people were laughing about it instead of taking it seriously.
32 条评论

@carter6f So because he smokes he should not protest? Carter is getting more retarded these days. It’s scary.

@carter6f Nothing really funny there oo🤦♂️

@carter6f These guys aren’t feeling anything yet..We don’t pray for evil this. But if one person family member is involve and I see any post online ..we go get problem

@carter6f Na those girls Wey gather around dey laugh dey vex me

@carter6f Na Carter stupid sometimes wan Dey entertain rubbish for woman front

@carter6f Dem suppose throw bomb 💣 for this country wey all of us die. We no deserve 2nd chance from God at all. Everybody dey mad for the country

@carter6f Na how you go know say Carter na all those kind guys wey dey cast him boys for woman front

@carter6f You can see these are evil girls.. Especially that one on black

@carter6f But for real wetin funny

@carter6f Sometimes Carter is doing too much and hate it for real That's embarrassing

@carter6f He don Dey with babes, hin brain don enter water because I honestly don’t understand what’s funny

@carter6f @beri_grizou Guy dem dey laugh🤦🏽🤦🏽🤦🏽

@carter6f He didn’t even give a min to speak for the insecurity and the lives of the children abducted, making wrong people famous, nah only clout and fight them sabi

@carter6f And see fools subbing and streaming same people that can’t use their platform for humanitarian purposes

@carter6f @beri_grizou Carterefe is a fool

@carter6f Carter efe already talked about it himself on live stream and even Knelt down begging tinubu, na why

@carter6f I cha don give up on the country because we the citizens nor serious at all

@carter6f Why are they doing like this

@carter6f See as these people dey laugh for important issue Shebi they still dey see food chop 3-4x daily

@carter6f E no funny sha

@carter6f Omo see as we don fail abi

@carter6f Make Una Dey give dummies fame Dey go na

@carter6f @oyewumiu56 Agenda to cancel Caterefe or publicity attempt for him. Either ways, we aren’t seeing this clip by accident

@carter6f

@carter6f Nobody go take you serious… you wey dey smóke

@carter6f Na person wey wan go perform for indigo be that 💔

@carter6f You see everybody on that table that laughed, show how Nigeria is

@carter6f @beri_grizou Omo Carter na character

@carter6f

@carter6f Everything na cruise

@carter6f Nah waiting suppose happened be this. Make we come second time anybody wey wan go Abidjan or Ethiopia mk he go.😂

@carter6f Na because dem never kidnap one of their family
