Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Job well done
97,992 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

@vdmempire VDM don chase BLORD comot for IG 😂😂😂😂

@vdmempire Make I wait till next week GLA fit turn 50k

@vdmempire Please VDM

@vdmempire I Don send him money too 😂😂

@vdmempire I just cross checked what VDM said in this video, guess what I found out!

@vdmempire Omor VDM you deserve big nyash for this night just for this alone 🤣🤣 if you see the kind joy wey this thing give me enh 🤣

@vdmempire Nobody is more happy than this guy 😀😃😃

@vdmempire

@vdmempire Na here the Matta dey sup

@vdmempire I am heading to China to verify the price of industrial sewing machines myself, i lost faith in Nigerian businessmen.

@vdmempire 🤣🤣🤣

@vdmempire Me attacking those Blord fans under here one one

@vdmempire Dicklord (blord) wan shame the shameless😹😹

@vdmempire 50naira to bring someone’s acc down😂

@vdmempire Next time him no go ever open mouth involve person mama for any matter at all. and who said that karma is not real.

@vdmempire Na he sent the money to himself to fool him mumu followers again? Abi what? 😬😂

@vdmempire My Leader, As Dey Blord IG don cast so, make we lap dey wife own nah?

@vdmempire Make una put babe for this one ..... He deserves a big ass for the celebration 🍾 😅🤣😍

@vdmempire So he didn’t buy the noodle…he actually sent the money to himself, omo social media no be real place 🤦♂️

@vdmempire Great job Baba... Wish I had some spare, I for send you turkey grill money Baba, you too much. Thanks for opening our eyes 👏

@vdmempire Vdm please go for men's wear we can't afford men's polo and shorts 🩳 anymore 😭 is too costly Polo 25k Shorts 🩳 20k Trousers 👖 38k They'll say na turkey we can't afford them anymore

@vdmempire If I’m I won’t even notice VDM at all baba no no say silent is the best answer for a fool him mumu for him actions sha na bad move him do sha

@vdmempire Nigeria is mad

@vdmempire Watin you say you want take do person bad don backfire 😂 how e be u now my lord ?

@vdmempire Omoh, this guy blast .. Big cruise 🥲😂

@vdmempire I’m LA here I saw a girl using iphone 17 and I told her hope it’s not blord the girl didn’t even understand I was laughing out loud

@vdmempire I love you even as you Dey advertise noodles give B-lord

@vdmempire VDM heaven nah view once with the kind pain wey him don cause Blord 😂

@vdmempire Vdm or nothing

@vdmempire Presido me I don start from here oo 😁😁😁 Abi Make I edit where you dey console Blord when him dey kry as em lost im IG account 🤣🤣

@vdmempire One guy say make I help am go check da price of keke napep... SY marketers wan finish dem



