Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
JOIN ON 27th AS WE MAKE HISTORY
20,314 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

Na this guy say make Carter efe stop streaming that time o😂 If you like follow mouth

Oga.. go start from Carter studio.. humble yourself.. you fit start like Kolu..

History kpai you there see mouth 😂 continue your skit failed skit maker

STFU you this hypocrite Imagine say Carter listen to you I Pray against bad friends in this life🙏😢

Dey whyne yourself. No be you tell carter not to venture into streaming? Now u wan make history? U funny o😂😂😂

All this ones u dey talk no concern streaming no be interview dem dey do there if you like no dey entertaining

I see what you did there,, but no whahala..👀

Pesin wey advice cater say make him no stream. I see why cater run. Master manipulator.

This boy no know say Carter dn go far, which one be loop holes and not making wealth, the money Carter make na wetin?

Say please jor. You wey don fall off

See u are a born fool

You think say you wise?

This one dey play. We no wan Dey hear Jesus saves or business/course bullshit. Na clips go tell sha. You must prove yourself

I swear on God I will patiently watch that stream on the 27th. I wan know the loopholes when you use 4years find. Chalee if I no fit find anything reasonable. Just know say I go pay people to report your twitch account. Because "creators keynote? Lol Grammer twist

You really Sabi this business

lol my bro. Make history keh 🌚

Time oooooooooo

Get your ass outta here

Active

Hypocrite

Go direct if you won go direct that kona Kona no pay

See you there

boss abeg 1k will go along wey for me today please

Sydney go craze pass machala oo

One of the few creators whose content I genuinely enjoy every time. Keep doing your thing. 👏🔥

Go cool fm if you wan discuss Create wealth my yansh 😂

@TwitchAfricanHQ Go collab with peller , shank and other good streamers except that mugu Carter make Nigeria streaming boom my leader. Carter don Dey spoil streaming for Nigeria because of hate for peller and co.

I no u plan on doing comedian university for Nigeria please do it

Sydney Egere.

That's on my birthday 🎈🎂

You be fool o

SYDNEY with the brains

