Loading video...
Video Failed to Load
Jojo congratulates OGB on his new Lambo. 😂🔥
33 Comments

Wetin jojo Dey work Dey fed OGB abeg?

After the congratulations na preek she go collect.

We all go soon still cruise am 🙏

God,500m like that,when man go make this kain money ?

See chicken lap 🤣🤣 No wonder vdm no Dey look her way. Nothing to chop

Anything wey come 9ja them must cast am Everybody don dey rush enter clothing bizz Naso them go still rush come out

L for Lambo back?

This girl just dey share free wifi dey go 😹 Industry wifi.

Go offline, chop wire and open clothing line and shout God did

Madam comot for joor Woman too Mumu abeg I trust ogb sha na cultist him be😂😂

Dem fit dey use this ogb run money laundry low-key. He just collect his percentage.

Why this car con be like say na Glo give you 😂😂😂for prize winner

Chinese Lambo Body na Lambo Engine na Lexus 🙄🤦🏻🤦🏻🤦🏻🤦🏻🤦🏻

JoJo na free wifi , as how nau 🫴😹

I like the way JoJo jump on any opportunity she sees to make it. She always use VDM to get her attention which is a good thing. People should do whatever is legit,legal and brings them money. I like the fact that she is not doing all this boyfriend things.

See as everybody Dey leave fake life😂😂😂

@lilylovevibes Debit😂😂

Madam comot for my car jare, “I just dey practice”

“Our Lambo”!???

Just have correct update for this lagos

Obo industry

Congratulations brother

I love JoJo ❤️ vibes 😂

She carry obough go meet am 🤦🏿♀️ Girls no Dey use eyes see better thing

Na how much be disss kind car self maybe person self fit collect one next week⚓🩵

Ogo lekki.🔥

You put learner for Lamborghini keep No drive am ooo baba Use camry learn N9 spoil our car

Her man low-key

Industrial tots 😄

Learner for lamb ??😭😭😭😭😭😭❤️🩹❤️🩹

happy family

Na him babe na

Person way enter prado fit still enter Lamborghini
