Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Josh stressed me on this interview 🤦🏾♂️ is he my Karma?
126,421 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
49 Kommentare

You want to play him on his own battlefield, guess you learnt a lesson

I learnt big time

Sad you’ll go back to default mode in your next video

When new werey meet old and professional werey 😂😂😂

New werey ke? 😭😭

But do you actually drink it? That’s the question left unanswered in the wilderness of pregnant mosquitoes

I drink it with warm water mixed with Elephants mascara

Of all people to interview you chose Josh?! You don buy market today.

This market cost

The event go nearly finish before e free you.

Sane person pretending to be mad meets a mad person pretending to be sane Good luck

Do you drink it Bruh tf 😂😂

I actually do, with warm water

Mad man I don see why josh hold you for neck

You oo, the spoon and Josh Dey cr@ze 😂😂😂😂

Innocent spoon

Yo jam person wey craze pass you

@goldentimes247 I wanted to run away

😂😭

You jam who pass you 😂😂😂

I like as you don jam pesin wey pass you

E muzz me

This Josh na fool walai!! Do you drink what??

baboon dey sleep, monkey go wake am up. now monkey don dey work, baboon dey chop 😪

Who be the baboon first ?

the righteous one who drove the doctor to the farm after the house was built, my brother 😪

@meshkiey The same one whose farm the textiles for the onboarding got atop the building while laying underground?

@YANGI_D1ST @meshkiey yes yes, the milk that grew with the baby on the millet suit while the earth found the sun beside the moon.

😭😭 josh2funny too uselesss

From the “human elephant” line, you already know you are in for it 😄

😂🤣😂🤣 Josh was like; this dude thinks I'm a newbie

That’s his turf, you should have aborted😂

You carry person favorite sports meet am, come wan run

Josh needs to hold you like that and take you home. 😂😂

When werey jam werey wey pass am😂😂

2 MAD PEOPLE 😂😂

How do you take your earrings? Do you drink it😭

For where ment people dey Josh is their boss

😂😂😂

😂 Islike you were not aware

You wan win government for high court 😂

You go learn by force o

Josh hold am for neck, you go no where 😹😹

“people that do not know what evil are , are very wicked in their own kindness”😂😂

You go wake lion wey dey sleep 😭😂😂

This one no be karma óò Nah Ur nemesis

When you meet your superior in madness

If u think say u mad person mad pass u😂😂😂😂😂

You go look face next time 😭🤣
