Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Joy dey barrack na you no wan enter trouble 😹💔
29,565 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
43 Kommentare

Once u thief u become yemolee

@short_movies1 Wetin be this? 😂

Which kind caption be this🤣

I go lie for you 😂😂😂

Dem go use Joy wonjure you

This video Dey always kill me 😂

Make dem leave the man.. he won the dancing competition lol 😂

You too sabi 😂😂😂

He would never try such again

Where all this soldiers they learn punishment from?

Dance steps plenty seh, na you never thief

Omo steps dey cry

Big mood

Activated 😂

I go lie for you

😂😂😂

you no dance ke 😂

The caption 🤣🤣😂😂😂

I go lie for you 😂

Human abuse

K

😂😂😂

@nacymas The dance bam 😂

This can't be real

You go enjoy pass yourself 😂

Una Dey surprise person 😂

See person LOML chai 😂😂😁

Allow na 😂

I don laugh taya

joy full ground

Make we gather go nau

Na this one you call joy

No ever thief this period abeg😂😂😂

Na you know Wetin you dey talk sha

Steps Dey cry 😭

This is pure joy lol

Punishment plenty na you never tiff

Biggest Joy😂😂😂

Omo ahbeg I no go join

This one na by force happiness 😂😂😂

I swear all this soldier just sabi deal with person🤣

🤣🤣😂😂

Omo 😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
She think say na car dey wan unveil for am😭💔
Oyindamola🙄
1,711,709 Aufrufe • vor 2 Monaten
