Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Joy is coming remix with Kiss Daniel 🤯
683,624 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

I like Kizz Daniel o. But Abeg give me the real version please 😂😂😂

this song is so relaxing

He don spoil am, aje. Una for add Shallipopi and odumodublvck.

Why this guy never carry Grammy😭😭

You Dey sing Abi you dey do fine boy?

Una sure say e dope reach the original?

Vado is a Legend but I believe this is the missing piece Oshaaa!! @MrFidooooo

I no like am

This is the second time he's remixing fido's song did it for awolowo they didn't drop now for joy, i hope they drop it oo if not omo na Gum body kizz dey find be that.

I sha miss the days when remixes will have a different sound. All these preview of verses ruin the surprise element of the remix too. Abi na only me dey overthink am?

It was obvious Kizz would be the best to jump on the “Joy is Coming remix”. The song’s beat sounds like his Pano Tona song featuring Adekunle Gold.
