Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Jude you know try at all o🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️
88,050 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
35 Kommentare

You be fuu jooor 🤣🤣🤣. Which one be kraaaaaa 🤣🤣🤣

Jude dey introduce twin brothers wey lived together from birth to each other😃😃. The guy na pure TIF😃.... OGARA OLOSHA TO TI PE LENU ISE NI JUDE😃😃

🤣🤣🤣🤣..this bros too funny oooo...he say 300yrs he later say 3yrs..🤣🤣🤣baba yuroba too sweet for ur mouth joor🤣🤣🤣..judas Don buy market for we Nigerians hand oo...see the energy we take face Jude everyone has forget politics n unite with one spirit to call out jude🤣🤣

He can't survive potable in just 2month as manager Ajeh! 🤣

As how now? If he really said that: Jude to ya werey😂 The guy in the video said Jude claimed he was the one that introduced Peter to Paul😂😂😂😂

Wetin concern portable for this matter now Eko😭😭😂

If he survive portable make i bend 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Abeg Naijashimadun don contribute to this matter so?

Eko ki lo n sup na? You wan make portable end Jude life 🤣🤣🤣

Bro done forgot sha them be twins 👨❤️👨 😂😂😂😂😂

Kuku pa Jude instead of him to go manage portable 😂😂

He come dey put his name as director on their video, some people are so mean when it comes to money

Bro joke apart him need to pay May D and Cintial🤦♂️

Egbon na you go fit settle this matter 😂😂😂

Eko Savage turn lawyer keh 😂😂

Na Judas he be no be Jude

This guy ma kpa MI naaaa😂😂😂

Na that last judgement mad pass oo Egbon

Na dt introduction part dey pami 😂🤣🤣

Judas nio🥲😂🤦♂️

O sumo judasi inu bible

😆😂😂😂😂😂

Think i missed the part i was supposed to laugh?

Manage Portable for 3 years keh 😂😂😂

Judasi omo werey 😂

make e go meet catar perform 😂

300 hundred years bawo? E sanu Jude ooo! 😂😂😂

The portable own is what make me laugh 😂😜😂😂 like manage himmm........well wish both parties all the best life is so deep even twin is turning back to themselves.........

elewon ni jude

😀😀😀

Such a comedian!🤣

Managing Portable is the ultimate punishment! 😂😭 Na e be say Jude Life don spoil. Na that one be the hard labour for the. Judgement. Cos if e lick portable $10 , him life go kwen.

I agree with all you said, the only issue I have is the Jude cap that you wore. That cap has become synonymous to Jude.

Tony Montana ilogbo 😂

🤣🤣🤣🤣

