正在加载视频...
视频加载失败
Judgement day
406,852 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

GREEN DRAGON 🐲🐉1 年前
Assuming you judge the last person, them for judge you for earth here 😂😂😂

Provii 🚀1 年前
Pocolee repent for dying minute, I don dai😂😂😭

Street Update 2471 年前
This guy Dey everywhere!!! Music comedy everything

Emelobe Obinna1 年前
Another banger from my favourite skit maker

DANIBOY1 年前
He repent for d!e MINUTE, you don’t MEAN IT 😂

Kingsley⚽️🏀💚1 年前
“He go miss Rahman Jago” 😂

Okenwa HB1 年前
Poco go too miss Jago for real😂😂😭

🅵🅻🅴🆇🆇👨💻1 年前
The Tinubu part keeed me 🤣🤣

Crypt Topia1 年前
hahahah why u no judge BAT nah, but that daniel regha judgement fit am, em too dey underate people efforts

PR Lord1 年前
You go judge master strategist wey build heaven say wetin happen? 😆 😆 😆
