Loading video...
Video Failed to Load
Jumped on the trending challenge; Easy. Winner...๐
129,434 views โข 11 months ago โขvia X (Twitter)
30 Comments

@olafriendship Nobody is dragging this year's mumu d'or with you.

Me the entire time watching this video ๐๐

A day in the life of a jobless Nigerian youth

So nobody fit buy rope tie this boy

The Chicken ain't mad tho.. he just disappointed ๐

If this Chicken die I no sure say u fit buy anoda one this December ๐๐๐๐๐๐

I said it this guy fit de craze wuna go de think say na cruise ๐๐คฆ๐ป

And people will think you donโt know what you are doing.

Sheybe una see say this boy no get sense

Regha no lie for me. Your beards na real or fake?

And nah Brother Daniel we day call you ๐๐

This is the only person who can stop this guy from doing nonsense ๐

Chai

Wetin be this Daniel? Them supposed go put you inside the Lions den back

For your mind now,this one na content abi?

If them use you swear for person ajeh no amount of prayer fit heal the person

When Tinubu was elected, everybody went mute in Nigeria. Just take a good look at Cameroon.

As I dey watch this video I just dey vex, ano just know why

Itโs well

Wetin u drink this man ๐

Let the innocent chicken breaffff and let it out of the baco bag , you can do better Daniel

@SirDavidBent Only trends wey people no sabi na there dem go find you ๐

You look like a madman

Iโm honestly praying for you at this point.๐

This one na pure werey ๐๐๐

Wetin be this ??? ๐

Na the snake ๐ wey I wan use I neva see ๐ fowl too small ๐น๐

Close to madnessโ Autism โ

Na you be the real Tarzan

@ItzSophia200 ๐๐๐what did I just watch?
