Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Jumped on the trending challenge; Easy. Winner...🙃
129,434 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

@olafriendship Nobody is dragging this year's mumu d'or with you.

Me the entire time watching this video 😂😂

A day in the life of a jobless Nigerian youth

So nobody fit buy rope tie this boy

The Chicken ain't mad tho.. he just disappointed 💔

If this Chicken die I no sure say u fit buy anoda one this December 😂😂😂😂😂💀

I said it this guy fit de craze wuna go de think say na cruise 💔🤦🏻

And people will think you don’t know what you are doing.

Sheybe una see say this boy no get sense

Regha no lie for me. Your beards na real or fake?

And nah Brother Daniel we day call you 😂😎

This is the only person who can stop this guy from doing nonsense 😎

Chai

Wetin be this Daniel? Them supposed go put you inside the Lions den back

For your mind now,this one na content abi?

If them use you swear for person ajeh no amount of prayer fit heal the person

When Tinubu was elected, everybody went mute in Nigeria. Just take a good look at Cameroon.

As I dey watch this video I just dey vex, ano just know why

It’s well

Wetin u drink this man 😁

Let the innocent chicken breaffff and let it out of the baco bag , you can do better Daniel

@SirDavidBent Only trends wey people no sabi na there dem go find you 😂

You look like a madman

I’m honestly praying for you at this point.😂

This one na pure werey 😂😂😂

Wetin be this ??? 😂

Na the snake 🐍 wey I wan use I neva see 💔 fowl too small 😹💔

Close to madness❌ Autism ✅

Na you be the real Tarzan

@ItzSophia200 😂😂😂what did I just watch?
