Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Just don't allow olamide enter studio😂😂😂 he recorded this song within an hour
Комментарии: 12

am_toskid_tee🐐1 год назад
See Eni money moves sef 😂

AYANFE1 год назад
😂😂😂

Rowdy Knights Club Mushroom Coffee1 год назад
Who made this? 👀 🎶 ☕️ #spotify #mushroomcoffee #rowdyinmycup

Japheth Olabode1 год назад
Make them no go forget say Baddo na Baba🙂

AYANFE1 год назад
💯

thecountrynosmile🏊🥵1 год назад
Me still belive say if this guy won go far like wizkid and davido aje in get the power to baba just they lowkey for 9ja da do in thing

Uncommon Yungcina1 год назад
See as him dey do like say no be him sing ham 😂😂

AYANFE1 год назад
Hit too plenty

ash 🔥1 год назад
na the day dem record am dem drop am

AYANFE1 год назад
Yea💯

FRED OLIVER1 год назад
Make we no lie, this man nah beast

AYANFE1 год назад
His work rate>>>>>>
