Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Just get data, naija na cruze 😅🤣🤣
33 Yorum

But dem wicked oh on a norm that guy on red hands no balance na

people no want to separate them?

Let them fight for them right

So what's funny about the video now? Two people with disabilities are fighting the next thing those Nigerians can do is to bring out phones & video them ,make fun and laugh at them💔💔💔😯😯😯😯most NIGERIANS worst pass this bad politicians we dey always complain about.

We are so heartless and inhumane to the point of laughing at the disabled. Be grateful you're able. This is far from funny, and it's heartbreaking 💔.

Shame on everyone there who allow this to happen

It’s not a fair fight

Nigerian are the worst people on earth

Make them separate naa

Omo nothing wey no dey sup for Nigeria ohh

This video amused me, but I seriously don't want to laugh

All this one don collect money this morning

These people dey enjoy the fight lowkey....coz tf😅

Na him first start oo

Ahh 💔😭

Why them go allow them fight now 😭

See people wey God give second Chance 😭... But the one on red body don calm after e collect wot woto 😂😂😂💔

Omo

At least People standing watching them Should have simphaty on their condition And separate the.

See people wer God give second chance in life 🤣

Nwaoo 😂

Omoh see cruise oo

If you hear day wahala tie hair tie

This country just dey muzz e 😭

See advantage

This country full of cruise😂😂😂😂

And you dey look these things dey happen 🤦🏽

Cruze or Cruise 🌝

See people wey God give second chance

Kai 🤔

On top ppl wey no dey physically fit😂😂

How do I described this fight to someone ?😭

Lols 😂

