Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Just get data, naija na cruze 😅🤣🤣

41,991 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von lobisteress🇳🇬🇳🇬🇳🇬
lobisteress🇳🇬🇳🇬🇳🇬vor 4 Tagen

But dem wicked oh on a norm that guy on red hands no balance na

Profilbild von 42 dubem 🦅🇫🇷
42 dubem 🦅🇫🇷vor 3 Tagen

people no want to separate them?

Profilbild von god
godvor 3 Tagen

Let them fight for them right

Profilbild von OLEM_ODI HARRY
OLEM_ODI HARRYvor 3 Tagen

So what's funny about the video now? Two people with disabilities are fighting the next thing those Nigerians can do is to bring out phones & video them ,make fun and laugh at them💔💔💔😯😯😯😯most NIGERIANS worst pass this bad politicians we dey always complain about.

Profilbild von Temitayo G. Olonade
Temitayo G. Olonadevor 3 Tagen

We are so heartless and inhumane to the point of laughing at the disabled. Be grateful you're able. This is far from funny, and it's heartbreaking 💔.

Profilbild von Clark Anderson
Clark Andersonvor 3 Tagen

Shame on everyone there who allow this to happen

Profilbild von Your_phone_guy
Your_phone_guyvor 4 Tagen

It’s not a fair fight

Profilbild von Streetwise
Streetwisevor 3 Tagen

Nigerian are the worst people on earth

Profilbild von Emmy baller
Emmy ballervor 3 Tagen

Make them separate naa

Profilbild von Jnr
Jnrvor 3 Tagen

Omo nothing wey no dey sup for Nigeria ohh

Profilbild von Oz victor
Oz victorvor 3 Tagen

This video amused me, but I seriously don't want to laugh

Profilbild von Taiwo Akin
Taiwo Akinvor 3 Tagen

All this one don collect money this morning

Profilbild von A.Y Elere
A.Y Elerevor 3 Tagen

These people dey enjoy the fight lowkey....coz tf😅

Profilbild von Victor
Victorvor 3 Tagen

Na him first start oo

Profilbild von ARCH1V3
ARCH1V3vor 4 Tagen

Ahh 💔😭

Profilbild von PokerFace😎
PokerFace😎vor 3 Tagen

Why them go allow them fight now 😭

Profilbild von Ajani
Ajanivor 3 Tagen

See people wey God give second Chance 😭... But the one on red body don calm after e collect wot woto 😂😂😂💔

Profilbild von Charlie
Charlievor 3 Tagen

Omo

Profilbild von MASTER MININER
MASTER MININERvor 3 Tagen

At least People standing watching them Should have simphaty on their condition And separate the.

Profilbild von Harrywise
Harrywisevor 3 Tagen

See people wer God give second chance in life 🤣

Profilbild von ICE🇦🇷🫆
ICE🇦🇷🫆vor 3 Tagen

Nwaoo 😂

Profilbild von HUNCHO☦️
HUNCHO☦️vor 3 Tagen

Omoh see cruise oo

Profilbild von Mr Femi
Mr Femivor 3 Tagen

If you hear day wahala tie hair tie

Profilbild von Sm✨rt
Sm✨rtvor 4 Tagen

This country just dey muzz e 😭

Profilbild von CHUKWUKELU🗣
CHUKWUKELU🗣vor 3 Tagen

See advantage

Profilbild von Erhazee Nosa Stephen
Erhazee Nosa Stephenvor 3 Tagen

This country full of cruise😂😂😂😂

Profilbild von Bad Characta 🧙‍♂️🚬
Bad Characta 🧙‍♂️🚬vor 3 Tagen

And you dey look these things dey happen 🤦🏽

Profilbild von TUBI💜👑✨
TUBI💜👑✨vor 3 Tagen

Cruze or Cruise 🌝

Profilbild von BIG WHITE PRINCEZ 🦅
BIG WHITE PRINCEZ 🦅vor 4 Tagen

See people wey God give second chance

Profilbild von AREMU THE LAW.
AREMU THE LAW.vor 3 Tagen

Kai 🤔

Profilbild von ABDOOL💥
ABDOOL💥vor 3 Tagen

On top ppl wey no dey physically fit😂😂

Profilbild von saint jr
saint jrvor 4 Tagen

How do I described this fight to someone ?😭

Profilbild von A New God
A New Godvor 3 Tagen

Lols 😂

Ähnliche Videos