正在加载视频...

视频加载失败

Just get data, naija na cruze 😅🤣🤣

42,852 次观看 • 8 天前 •via X (Twitter)

33 条评论

lobisteress🇳🇬🇳🇬🇳🇬 的头像
lobisteress🇳🇬🇳🇬🇳🇬8 天前

But dem wicked oh on a norm that guy on red hands no balance na

42 dubem 🦅🇫🇷 的头像
42 dubem 🦅🇫🇷7 天前

people no want to separate them?

god 的头像
god7 天前

Let them fight for them right

OLEM_ODI HARRY 的头像
OLEM_ODI HARRY7 天前

So what's funny about the video now? Two people with disabilities are fighting the next thing those Nigerians can do is to bring out phones & video them ,make fun and laugh at them💔💔💔😯😯😯😯most NIGERIANS worst pass this bad politicians we dey always complain about.

Temitayo G. Olonade 的头像
Temitayo G. Olonade7 天前

We are so heartless and inhumane to the point of laughing at the disabled. Be grateful you're able. This is far from funny, and it's heartbreaking 💔.

Clark Anderson 的头像
Clark Anderson7 天前

Shame on everyone there who allow this to happen

Your_phone_guy 的头像
Your_phone_guy8 天前

It’s not a fair fight

Streetwise 的头像
Streetwise7 天前

Nigerian are the worst people on earth

Emmy baller 的头像
Emmy baller7 天前

Make them separate naa

Jnr 的头像
Jnr7 天前

Omo nothing wey no dey sup for Nigeria ohh

Oz victor 的头像
Oz victor7 天前

This video amused me, but I seriously don't want to laugh

Taiwo Akin 的头像
Taiwo Akin7 天前

All this one don collect money this morning

A.Y Elere 的头像
A.Y Elere7 天前

These people dey enjoy the fight lowkey....coz tf😅

Victor 的头像
Victor7 天前

Na him first start oo

ARCH1V3 的头像
ARCH1V38 天前

Ahh 💔😭

PokerFace😎 的头像
PokerFace😎7 天前

Why them go allow them fight now 😭

Ajani 的头像
Ajani7 天前

See people wey God give second Chance 😭... But the one on red body don calm after e collect wot woto 😂😂😂💔

Charlie 的头像
Charlie7 天前

Omo

MASTER MININER 的头像
MASTER MININER7 天前

At least People standing watching them Should have simphaty on their condition And separate the.

Harrywise 的头像
Harrywise7 天前

See people wer God give second chance in life 🤣

ICE🇦🇷🫆 的头像
ICE🇦🇷🫆7 天前

Nwaoo 😂

HUNCHO☦️ 的头像
HUNCHO☦️7 天前

Omoh see cruise oo

Mr Femi 的头像
Mr Femi7 天前

If you hear day wahala tie hair tie

Sm✨rt 的头像
Sm✨rt7 天前

This country just dey muzz e 😭

CHUKWUKELU🗣 的头像
CHUKWUKELU🗣7 天前

See advantage

Erhazee Nosa Stephen 的头像
Erhazee Nosa Stephen7 天前

This country full of cruise😂😂😂😂

Bad Characta 🧙‍♂️🚬 的头像
Bad Characta 🧙‍♂️🚬7 天前

And you dey look these things dey happen 🤦🏽

TUBI💜👑✨ 的头像
TUBI💜👑✨7 天前

Cruze or Cruise 🌝

BIG WHITE PRINCEZ 🦅 的头像
BIG WHITE PRINCEZ 🦅8 天前

See people wey God give second chance

AREMU THE LAW. 的头像
AREMU THE LAW.7 天前

Kai 🤔

ABDOOL💥 的头像
ABDOOL💥7 天前

On top ppl wey no dey physically fit😂😂

saint jr 的头像
saint jr7 天前

How do I described this fight to someone ?😭

A New God 的头像
A New God7 天前

Lols 😂

相关视频