Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Just have Data in this country๐ญ๐๐
156,254 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

That scene n'a testimony for them in church on Sunday

Wetin she dey talk abeg

If I no kick am make I no Wetin happen ๐๐๐๐

I ฤey hear โtotoโ ๐ญ๐

Even if you no get money eeh, shaa get data, e get why ๐

The devil appear to her in real life ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I dey tell you

Funny ?

No be so burna boy sing tatata tatata na

Omo you go laugh tire nor worry ๐คฃ๐๐

Watin be this ๐๐

Religion nor Dey make them think straight again. Clowns.

Nigerians get mind gan dem go Dey whine a whole God ๐๐ญ

Them go later go Church go give testimony.

Cruise

Warrisdis ๐น๐

E don do Abeg, ๐

You are gonna see so many stupid things ๐ญ๐

๐คฃ๐คฃ

Nigeria suppose dey on Netflix ๐

Funny people ๐คฃ

@Crypto_Falid ๐๐

Data is life ๐คฃ๐

Nigeria is another Netflix on it own

Let me buy data

Na why I stopped watching Nigeria movie ๐น๐น

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Was that jump and spin necessary ๐๐?

๐

๐

๐๐

Wetin be this ๐
