Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Just have Data in this country😭😂😂
156,254 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

That scene n'a testimony for them in church on Sunday

Wetin she dey talk abeg

If I no kick am make I no Wetin happen 😂😂😂😂

I ďey hear “toto” 😭😂

Even if you no get money eeh, shaa get data, e get why 😂

The devil appear to her in real life 🤣🤣🤣

I dey tell you

Funny ?

No be so burna boy sing tatata tatata na

Omo you go laugh tire nor worry 🤣😂😂

Watin be this 🙆😂

Religion nor Dey make them think straight again. Clowns.

Nigerians get mind gan dem go Dey whine a whole God 😂😭

Them go later go Church go give testimony.

Cruise

Warrisdis 😹💔

E don do Abeg, 😂

You are gonna see so many stupid things 😭😂

🤣🤣

Nigeria suppose dey on Netflix 😂

Funny people 🤣

@Crypto_Falid 😂😂

Data is life 🤣😂

Nigeria is another Netflix on it own

Let me buy data

Na why I stopped watching Nigeria movie 😹😹

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Was that jump and spin necessary 😂💔?

📌

😂

😂😂

Wetin be this 😂
