Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Just have money😂
40 Yorum

@Acedouglas_01 People no get issues with polygamy, na poverty dem hate...

@Acedouglas_01 You get! But wetin poor man wan do with 2 wives

@Acedouglas_01 No mind them jare. Na delusions dey worry them

One poor boy go kneel down give ring they go still slap am join

Poor man dey see something

Ajeh

Real oo

😂😂😂 if we talk am women go begin make noise, evidence choke, just guide the don't have standards, women are the price, the should show me where one woman is engaging two men and the two of them are happy, she as them the shine teeth for ichie 😂

If poor man see rich man inbox Iswear him go cry :.!!!! Just get money!!!!!!!!!

No genuine happiness just because of money chaiii make I go dey date and I no love the person...😹😹

They no even dey happy, just doing cause of the 💰

Him propose to 3 different girls??

Just 2

He will settle down with the third

Everything go fall in place

Onye guy 🤣

Me soonest

Just get money

If you are capable do it

@abazwhyllzz Na poor man rules dey for sha

@DurkioWiz Just have money actually

Na people like this dem Dey cheat on pass

Oji ring eme ogo.

@abazwhyllzz 😂😂😂

@abazwhyllzz Women only have rules for broke and poor man

No cap, Tastia food for Abuja na blast🔥

@abazwhyllzz The way the energy at that table shifted the second the cloches came off… “Just have money” isn’t a suggestion anymore, it’s a lifestyle 😂💰

@abazwhyllzz

Una wey still Dey talk “just have money” and you think say e go save you, you go suffer for women hand if you no rewire your thinking

Omo that one no mean sey she no go go another guy lodge this night oo 😂😂

Normally women no get choice, na you broke.

Absolutely rubbish poverty don chop all this girls reach soul

What kind of nonsense is this

Guy wtf😂😭

Life no easy for poor man 🤦♂️😩😩

Aku n'esi obi ike like mad.. 😂

Real o

Is not even about get home, just know yourself Why will you need down to someone you want to marry

Omo 😁😁😁😄😄

Morning crew you know what time it is👀
